Music Video

Erigga – Two Criminals ft Zlatan Official Audio
Watch Erigga – Two Criminals ft  Zlatan Official Audio on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Erigga
Erigga
Lead Vocals
Zlatan
Zlatan
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
erhiga agariubie
erhiga agariubie
Songwriter
Omoniyi Temidayo Raphael
Omoniyi Temidayo Raphael
Songwriter

Lyrics

[Intro]
Day break, everywhere burst
Jẹ o mọ
Abeg
Kapaichumarimarichopaco
[PreChorus]
Wo, I be badman original
If no be money matter, biko, don't call my cellular
Na who popo catch na him be criminal
We be VIP for this town, na you be regular
[PreChorus]
Abeg, we be badman original
If no be money matter, abeg, don't call my cellular
Na who popo catch na him be criminal
We be VIP for this town, na you be regular
[Chorus]
Ego (Ego)
Kudi (Kudi)
Owo (Owo)
Wrapper (Wrapper)
Erigga (Erigga)
Zlatan (Zlatan)
Pa wọn pẹlu Lampard, wo
[Chorus]
Ego (Ego)
Kudi (Kudi)
Owo (Owo)
Wrapper (Wrapper)
Erigga (Wahala)
Zlatan (Abeg)
Pa wọn pẹlu Lampard, eh-eh
[Verse 1]
Who you know for the street wey dey carry talk? (Paper)
Voltage wey dey carry chalk, abeg
Ask your girl, who dey carry fork?
But I dash you back, your girl too dey carry chalk
I slack her pants, run enter am from side
For two weeks, na my hotel she dey reside
Like stereo, she no wan let my nipple go
So addicted, you no sure say she dey sniff coco?
Hey! God! Money too sweet abeg
Raise her leg, the kind style when I bring, abeg
Quench her friend join am, I no dey feel bad
Waka leave them, go one side go smoke my laud
Warri crisis pikin, no shit in speaking
You thinking stinking
Fuck what you've been drinking
Professor linkin to watch this jogodo
Who wan jump, if I hold am na kokoko, badman
[PreChorus]
Wo, I be badman original
If no be money matter, biko, don't call my cellular
Na who popo catch na him be criminal
We be VIP for this town, na you be regular
[PreChorus]
Abeg, we be badman original
If no be money matter, abeg, don't call my cellular
Na who popo catch na him be criminal
We be VIP for this town, na you be regular
[Chorus]
Ego (Ego)
Kudi (Kudi)
Owo (Owo)
Wrapper (Wrapper)
Erigga (Erigga)
Zlatan (Zlatan)
Pa wọ n pẹlu Lampard, wo
[Chorus]
Ego (Ego)
Kudi (Kudi)
Owo (Owo)
Wrapper (Wrapper)
Erigga (Wahala)
Zlatan (Abeg)
Pa wọn pẹlu Lampard, eh-eh
[Verse 2]
Iru rapper bi temi bayii wọn o ri ri
Irorun lo ba de Ọlọrun ko gba agidi
To ri temi wọn kogbawọle iyẹn ọrọ aṣiri
Ti ba gbọ beat to dun bayii mo maa n di asinwin
Kokoro gbe nnkan mi ṣẹnu wuyẹ
To ri wọn fẹ dabi mi everyday l'ọn fi pa ewurẹ
Ile babalawo or ile oniṣegun
Still wọn o ba mi gbogbo igbinyanju lo gọ ala ni
Me I be king maker, former shoe maker
Na me dey papa your girlfriend, Jennifer
If no be six figure, I like a wild juta
Caretaker, na me get house, you don dey get liver
You be witch abi, you sabi beef abi?
Where you dey back then when I dey soak garri?
Mi o b'ere wa sẹ Mr Alabi
Yellow, ahh, Mr Alabi
[PreChorus]
I be badman original
If no be money matter, biko, don't call my cellular
Na who popo catch na him be criminal
We be VIP for this town, na you be regular
[PreChorus]
Abeg, we be badman original
If no be money matter, abeg, don't call my cellular
Na who popo catch na him be criminal
We be VIP for this town, na you be regular
[Chorus]
Ego (Ego)
Kudi (Kudi)
Owo (Owo)
Wrapper (Wrapper)
Erigga (Erigga)
Zlatan (Zlatan)
Pa wọn pẹlu Lampard, wo
[Chorus]
Ego (Ego)
Kudi (Kudi)
Owo (Owo)
Wrapper (Wrapper)
Erigga (Wahala)
Zlatan (Abeg)
Pa wọn pẹlu Lampard, eh-eh
Written by: Omoniyi Temidayo Raphael, erhiga agariubie
instagramSharePathic_arrow_out