Lyrics

[Intro]
Paper, Boi
Old Warri in the building menh
Comot your leg for high tension
Na Erigga dey yarn
Emirate Empire (Their father)
Abeg, uhhnn!
[Chorus]
A trip to the south boi
To be king no be mouth boi
Old warri coming out boi
I never burst, dem don begin dey shout
Like, "Haaaaaa"
Tell them, make them clear way, paper paper
[Verse 1]
I'm internationally known from lag to waff
My flows too funny die, devil cry, dey laugh
Olosho, wear your clothes, I'm not here to straff
Chop till my belle big, lekki round about
2 million per show, around that amount
No dey show yoursef bros, show your bank account
Nobody wan see new craze woman under wear
You say you don blow, how come we unaware?
Chop your kele by mistake, no blame me bros
Blame the kind alert wey dey enter my inbox
Tongue blue, account blue, what are we talking?
It can never b-red, davido cousin (Abeg)
[Chorus]
A trip to the south boi
To be king no be mouth boi
Old warri coming out boi
I never burst, dem don begin dey shout
Like, "Haaaaaa"
Tell them make them clear way, paper paper
[Verse 2]
Omo, e be like say I puff, na heaven be this?
Used to sleep with 2 girls, na eleven be this?
You all need Yomi casual, to suit yourself
But, since you want be Clarence, why not shoot yourself?
If anybody dope pass me, na drug addict
Them no dey brag with highness, enjoy your habit
I kill the beat like mosquito wey full my parlor
Pack all their dead body go do better album
I know say Dagrin dey laugh, I dey wound this track
E dey show 2Pac, na your Warri version be that
Na me dey run the street una just dey jog
If that girl dey stubborn, bring am come make I flog
[Chorus]
A trip to the south boi
To be king no be mouth boi
Old warri coming out boi
I never burst, dem don begin dey shout
Like, "Haaaaaa"
Tell them make them clear way, paper paper
[Verse 3]
Oya, come chop money with me, forget fork and spoon
Erigga sign with Glo, dem go talk am soon
The kind tea I dey drink no be poverty
I get am before my brother, na property?
Like Shedrach, Meschach and Abednego
I no fit bow to your style, Pharaoh let me go
As I drop concre finish, no be small issue
Now now wey I dey wash my house like who no get issue
Money big anyhow, forget wrestling bet
Beef with Erigga no dey put for person head
Married to the game traditionally
Divorce papa we get better understanding
I'm made boi
[Outro]
Nwanne, this is a trip to the south
And you can travel by flight
And you can travel by bus
Or you fit even trekk am self
It's Erigga Paper Boi
Emirate Empire baby
Written by: erhiga agariubie
instagramSharePathic_arrow_out