Credits
PERFORMING ARTISTS
Erigga
Rap
Bella Shmurda
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Erigha Agharivbie
Songwriter
Akinbiyi Ahmed Abiola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dummex
Producer
Lyrics
[Intro]
Drag backie, fuck bitches, get money
Drag backie, fuck bitches, get money
[Verse 1]
That smallie when pick up been dey carry commot hood
Pick up don carry am comot hood
Who get money say no level, why e no travel
I tire for Ogaga, everything no be gragra
The new DPO wey come so no dey take nonsense
Small offence, kra-kra, hope you sabi jump fence?
Super Mario, I dey blow come from different world
Na through man pipe, she go down, head me, make You big
I dey my backyard for Paris, smoke igbo dey gist
With one of my guy when don dey the country since
I let am know say, "My guy, as I dey like this
No be abroad dey do me
Where the kpogiri"?
When I dey four years, me and my mama go market
Before she turn, I don lost, you go fear your head
Before she go TV I don waka reach house
"Lost boy" no be today, igbo no be shisha, lailai
[Chorus]
Yeah, yeah, if no be Jesus, I for dey Calvary
Ra ile si egbe dealer, make I smoke anything
If no be God, I for don do many things
Shoot anybody, I go kpai anything
Joy in our heart
Where my money dey? Mo ni kan gbe wa
In a gang style omo mon Fela
Jungle don cast, make you change pattern
Make you no go japata
[Verse 2]
Some kind times if you fit dey tag me I no go know
For your mind I bone you when dey feel my jam
Suppose understand but instead you prefer to post
Rubbish comments, who hurt you? Na your ego
Ewo, health 4 play with my mental health
You no go fit
I need to trust you first
But no be that one be my concern
Who dem sign no be business, my business fine
See the space I dey occupy like bottom keyboard
Nobody trespass
My era no dey do keyboard
Na where you dey record we dey come
I get person
Wey dey stay your estate
To enter no go hard me gan
Dem sabi me, the kala go dey sikorkor
Use your ego
Scratch your balls
Okriportplor
Place the crown for my head, watch the blood commot
Fly when no wan gree wise go follow DB comot
[Chorus]
Yeah, yeah, if no be Jesus, I for dey Calvary
Ra ile si egbe dealer, make I smoke anything
If no be God, I for don do many things
Shoot anybody, I go kpai anything
Joy in our heart
Where my money dey? Mo ni kan gbe wa
In a gang style omo mon Fela
Jungle don cast, make you change pattern
Make you no go japata
Written by: Akinbiyi Ahmed Abiola, Erigha Agharivbie