Top Songs By Erigga
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Erigga
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
erhiga agariubie
Songwriter
Lyrics
[Verse 1]
Pull up in the squad, give them knuckle make them chop
"Erigga don make am now", na wetin dem dey talk
How much for the drink? They no wan know, they don dey pop
Area too dey overdo na why police dey burst
Dawg, who they shoot that one na him luck
Wetin police hate pass tattoo and dreadlocks
I-P yolo, I-P yolo
We no get money for babe, Teddy P yolo
Hunger dey slap man for face for where him wife dey
Him last hope na Merrybet, na there him life dey
NEPA dey fuck up steady, dey use the light play
We no dey see the light, no be say we no like pay
My mama wey retire, government never pay her ṣiṣi
You need to see the responsibility dem pack give me
My text message, na family account full am
Na man dey rule man, so tell me wetin man do man
[Chorus]
Ije ụwa siri ike
Echekwene mmadụ, chọọ way gị
So you better shine your eye
'Cause this life e be like market, Nkwọ Nnewi
OYO, this life is personal
Everybody dem dey run their race oh
OYO, you are on your own
If you no get anything wey be your own, OYO
[Verse 2]
I'm here sipping this Henny, with my thought, moulding loud
Looking at my own thoughts, it's like my thoughts are feeling proud
Like what the fuck are you thinking?
Don't you know you are special?
Don't you know you are blessed?
Even in this recession?
See, other people took a break, they let recession recess 'em
Ko kan aye, why you stressin'?
To ba fẹ ko kan aye, bring the Wesson
I make money and spend little with the people in the hood
Let's say I like supporting small business in the hood
Cherry get pikin wey dey uni and she dey sell beer
She get another little one with pretty girl flair
I mean, she also has to think about some health care
Awọn kan owo kọnga is how they know of welfare
But I gats move because the streets is not a good place
If we had a choice, we'd all agree it's not a good place
There's nothing cool about mosquito bites or zero light
(There's nothing cool about mosquito bite or zero light)
[Chorus]
Ije ụwa siri ike
Echekwene mmadụ, chọọ way gị
So you better shine your eye
'Cause this life e be like market, Nkwọ Nnewi
OYO, this life is personal
Everybody dem dey run their race oh
OYO, you are on your own
If you no get anything wey be your own, OYO
[Verse 3]
Yeah, na the beginning dey hard oh
Another pikin dey the yard oh
When go sell recharge card oh
Situation very bad oh
No father figure, na the way when I take grow up
Give up no join, how you think say I take blow up?
E be like for Regina show when I sit down with Ned
Instead of money, I collect him number instead
I'd rather stay connected, 'cause money dey distracting
You fit dey feel say you dey make am but here's where you lacking
Police don burst you, which person number na him you wan call?
Hope no be me, 'cause I no go even see your call
If no be money you dey talk, abeg beware from me
I busy die, na why you no dey hear from me
But if na money you dey talk, you go hear from me
In short, no make any move until you hear from me
Written by: erhiga agariubie