Lyrics

[Intro]
Omo, this one na for people when dey grind, you no understand?
Any time you write them, dem dey up, na we be that
[Chorus]
We no dey sleep for the kpa, we dey wide awake
Active, we dey wide awake
Receiver dey sleep but giver dey wide awake
Active, we dey wide awake
Anything for the kpa, we dey wide awake
Active, we dey wide awake
No carry the business far, I dey wide awake
Active, I dey wide awake
[Verse 1]
Here, bring money come make we too share
Chop well, see how much we fit chook there
If your circle no fit cough out like 10 mil
When you dey problem na you be the mumu there
Who wan help you no go stress you, giver no get
Receiver vex say giver no plan e life well
Damn, which kind world we dey?
Na man and woman be devil, have a lovely day
[Verse 2]
Reciver dey outside, giver dey active
Wake am with slap, no sleeping in the office
The day wey giver lack, na receiver dey gossip
Where en dey see the money sef, shey e dey chop shit?
But we gather dey ball since
Eat alone and die alone
Go buy your food, leave me alone
I eat alone, I belle full
Unto idan wey I be, I cut onions, onions cry
Take 10 percent as we talk
Paper credit me in bulk
[Verse 3]
Boy, I'm in a different kinda mode
Yeah, I'm in different kinda mode
This the greatest story ever told
Had to cut ties with some **** cos they be hoping that I fold
I don seen a couple **** switch up on their man
When this shit go left and you life hit the fence
Nobody go defend, so me I no dey pretend
If we ain't got no business, I don't wanna be your friend
[Chorus]
We no dey sleep for the kpa, we dey wide awake
Active, we dey wide awake
Receiver dey sleep but giver dey wide awake
Active, we dey wide awake
Anything for the kpa, we dey wide awake
Active, we dey wide awake
No carry the business far, I dey wide awake
Active, I dey wide awake
[Verse 4]
I say they fed us lies
Tryna keep it holy, so the Benz all white
Use my two times three, cos men don wise
Na person when no give you work dey be okpokpise
I say OG keep your small thing, make you show me that work
They say hardwork beats talent when talent don't do the hardwork
I been dey get this kele wey dey give me brain like classwork
I make that kitty work for me, I ain't talking catwalk
[Chorus]
We no dey sleep for the kpa, we dey wide awake
Active, we dey wide awake
Receiver dey sleep but giver dey wide awake
Active, we dey wide awake
Anything for the kpa, we dey wide awake
Active, we dey wide awake
No carry the business far, I dey wide awake
Active, I dey wide awake
Written by: Courage Osula, Emmanuel Great, Emmanuel Joel Torto, Onome Onokohwomo, erhiga agariubie
instagramSharePathic_arrow_out