Top Songs By Erigga
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Erigga
Rap
Big Klef
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Erigha Agharivbie
Songwriter
Big Klef
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Critic Jed
Producer
Ayee.PEWRLD
Producer
pvki
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Ah you know how them tell you say if e no pain you no be sacrifice right?
Well thanks for waiting on me its paper boi
Tru all the hurts and the pain we still reach this height
Some miss the flight, baggages too much wan off my light
Wetin I do them most of the friendship when end na money decide
Life no difficult na you say you wan rich
You wan peace you wan eat where big man dey chop
No be clear eye many of us run leave street
We need the muller throwaway wetin dem wan dey talk
E meet me for road dey ask why I no dey uni
I look am smile big man wey get 4 compound
Make I come around make una gather chichi me
No worry I go dey alright without papa compound
Go the next story no be you make me do data
Na boredom everybody get their void to feed
You no important like story wey dey newspaper
Tomorrow akara woman na go use am take feed
[Chorus]
Made it out the trenches
Paid what it cost
Always count my blessings
Cos we all gat flaws
Say what it is don’t tell me what it was
Through the pain and the hate we go still show love
[Verse 2]
Cocaina patient we know all of them
When dey use fake account insult their papa
All for engagement or money Elorlor dey share
Wetin concern me, me wey get yanki waka
I dey area now tomorrow I dey go London
You no fit relate you dey area dey smoke London
You see the difference so way you chop ur mouth
We know you reach house Mumu dey internet dey rant
Wait, ant wan throw backie for where lizard dey
Two seconds dem leak am enter belle
Go for your goals nowadays no be better keeper dey
Tru internet ordinary leg dey whip am enter the goal like cele
Cos life na bitch old tele tele
No wonder ofurekpe dey quench am
Try make am e no get, who you wan tell your sad stories?
Nobody get time for such and such
[Chorus]
Cuz all the sacrifices we made
To make sure that the world remember my name
They don’t knowwwww
Made it out the trenches
Paid what it cost
Always count my blessings
Cos we all gat flaws
Say what it is don’t tell me what it was
Through the pain and the hate we go still show love
Written by: Big Klef, Erigha Agharivbie