Top Songs By Gasky
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Gasky
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Stephen Famous Ebimobowei
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Graham D
Producer
Lyrics
[Intro]
Abeg (Bri-beng-beng, ah-ya-ya-ya)
It's King Paperboi (Ah-ah-ah)
Day break, everywhere spoil na
It's Graham D-D-D-D-D-D-D-D-D-D Baba now
Habu
E no cold
Lock up
Oshey (Wahala)
[Verse 1]
Who never sit down for chair no dey lap person
Woman wey go pay no go stress person
Nice clothes, fast cars, you go fear person
But if dem thief your client, Charlie, you go learn lesson
But fake friends they on hotspot for you, they off their data oh
But Charlie don bomb, every where scatter oh
We all rise and fall like the dick does
I will give you a nice beat, I'm feeling like Ozedikus
Charlie, you block your guy because of one-five
But six girls come your house and you dey eye five
Chairmanship, you no wan tell us were you bomb
And if I ask, you go say na where I bomb naim you bomb
What nonsense?
Greedy bastard
See the chain for your neck, you know cost hard?
And your paddy dey for house dey drink custard
The paddy na graduate, e get Masters, chei
[PreChorus]
Abobi, abobi, no dey zuzu gaga
No be who first start naim dey win race (Oh-oh-oh-oh-oh)
As you get your own, make you know say another person get him own for body
'Cause everybody get their time to pick for the street, oh ah-ah-ah-ah oh
[Chorus]
Yamari oh ah-ah
No man be God and God no fit be man
Yamari oh ah-ah
Everybody get their time to collect for the street oh
Yamari oh ah-ah
Shey you dey hear, eh yeah-yeah? (Paper Boi)
Yamari oh ah-ah-ah (Old Warri in the building)
Warri say abeg
[Verse 2]
Everybody wan make am, you dey see the queue?
No need to wait, Warri boy, ehn, I skip the queue
With pigin rap, no Yoruba like CDQ
Carry my boys along now, everywhere stew
Now we dey pop Champagne Monday to Monday
Gone are the days we dey say, "One day na one day"
Haters dey yinmu, wan bring us down, that one dey
Dey call my gee line dey ask, "How much that one pay?"
When we dey grind like blender, you dey follow Brenda
Na you dey friend am, no doubt, but na me dey bend am
Odikplọkplọ, my guy dey give am wheel barrow
We no dey follow you dey drag, take your weak cargo
The only reason we dey chop na because we work
Two seconds everywhere burst, look aza na block
I use am block my ear from una carry talk
Who fight me don fight God, no be carry talk, I'm blessed
[PreChorus]
Abobi, abobi, no dey zuzu gaga
No be who first start naim dey win race (Oh-oh-oh-oh-oh)
As you get your own, make you know say another person get him own for body
'Cause everybody get their time to pick for the street, oh ah-ah-ah-ah oh
[Chorus]
Yamari oh ah-ah
No man be God and God no fit be man
Yamari oh ah-ah
Everybody get their time to collect for the street oh
Yamari oh ah-ah
Shey you dey hear, yeah yeah yeah, Yama oh?
Yamari oh ah-ah-ah
Written by: Stephen Famous Ebimobowei