Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Erigga
Erigga
Rap
JaQi
JaQi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Erigha Agharivbie
Erigha Agharivbie
Songwriter
Jaqueline Tenebe
Jaqueline Tenebe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
OG Sterling
OG Sterling
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Chris e no brown
Eye don red
Now you don tire dey live in regret
When dem say stop
E no sabi hear
As u dey find, many people reject
Prodigal son
Mama been don talk
Papa no care, for my mind I get sense
Oh Lord, me I need your love
I no know I don dey regret
[Chorus]
These are the words of amagidon
Go with the flame or na you go burn
When you dey find and u no fit talk
Only Yesus you dey follow talk
Rebuke brokenness from your mindset
Cuz na the block e go talk loud
Give me the kush ama roll it all
My balance go shake and i no fit talk yea yea
You got your mama saying "Johnbull My son"
Listen to my word
This life dey tough even If you focus u go hustle
Mama, Johnbull your son no dey listen to your word
Mama you know life na course
We dey work hard to get am double ohh
[Verse 2]
Warri boy in Lambo, big man convo
Na trouble I dey crave make dem burst out
We no dey fear to die like who don pkuff before
I take God beg you no bring my devil come out
Na money conversation make you my blood
Call the plug my kale dey here wit her deadly squad
My bestie, my bestie na so we take dey pai
The Molly don burst no wonda she dey amapia
Shey you dey see the kind evil the money dey bring
Her g-string she don fling use my mic dey sing
A queen and more caramel with chocolate
Sweet inside climb on top no let the juicey waste
Every dog got its day but not today
You fit go die thro way
We no dey force vibe bad energy away
Turn for throat pack for face food dey micro wave
[Chorus]
These are the words of amagidon
Go with the flame or na you go burn
When you dey find and u no fit talk
Only Yesus you dey follow talk
Rebuke brokenness from your mindset
Cuz na the block e go talk loud
Give me the kush ama roll it all
My balance go shake I and no fit talk yea yea
You got your mama saying "Johnbull My son, listen to my word"
This life dey tough even If you focus u go hustle
Mama, Johnbull your son no dey listen to your word
Mama, You know life na course
We dey work hard to get am double ohh
Written by: Erigha Agharivbie, Jaqueline Tenebe
instagramSharePathic_arrow_out