Top Songs By Erigga
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Erigga
Rap
Lyrics
Oh, yeah
It's E Kelly
You know what I'm saying
Bring all the black bottles to my table, you know what I mean
Gold bottles, all of 'em man, about to get wasted
(King Perry pon dat)
Say she like my style (yeah)
She gettin' the chills when she look straight into my eyes
She ready to give up the ting wey she know I like (she knows I like it gan)
An' I know say she wan' roll with a G for life (she dey feel this G, abeg)
Welah, oh yeah
So mi tell her say, Aunty, corporate (Aunty, corporate)
Mami corporate (need to corporate)
Don't hesitate (no dey hesistate), dem bad girls haffi to split
Aunty, corporate (Aunty, corporate)
Mami, corporate
Don't hesitate, girl (leave story now), dem bad girls haffi separate
I never start, men de hala, "Which kind thing you smoke?
And if na God dey run am, which kind seed you sow?"
Bring your mind down, na curiosity kill pussy
Allow me do my thing like who dey soapy
Aunty-aunty, no time for hanky-panky
If love na crime, abeg, throw me go Panti
Make dem whip me better whip, make my head correct
Like civil defence wey off army man beret
She say, "Erigga, I love your Warri langua'
You nor get second like okrika for Katangua"
Recession no be for people like we
IPhone 7, shey make I order two for we?
The money long, no de fear say e go finish
Chevron staff salary, blow am in two minutes
The kind liver I get no de assorted
Money na paper, enjoy, very important, Aunty
Say she like my style (yeah)
She gettin' the chills when she look straight into my eyes
She ready to give up the ting wey she know I like
An' I know say she wan' roll with a G for life
(She wan' roll with this G for life, man)
Welah, oh yeah
So mi tell her say, Aunty, corporate (Aunty, corporate)
Mami, corporate (mami, corporate)
Don't hesitate, dem bad girls haffi to split
Aunty, corporate (Aunty, corporate)
Mami, corporate (corporate)
Don't hesitate, girl, dem bad girls haffi separate, yeah
Emirate Empire, baby
And when we link up, yuh know say we shut down di place, yeah
Erigga Paperboy, worldwide nation
Turn up the place, yuh
We link up, yuh know say we shut down di place, yeah
Party wey no get jollof no be party
Na normal meeting, hafa? Corporate with me
Reason me, if love na crime, imprison me
Pick my call, Aunty, no de busy me
Dey tell my cousin say you no fit date artiste
Your heart go crash, how? Your heart na hard disk?
Like craze man for dirty, I fit mad for you
Pick pangolo, waka enter town for you
Hold you down like who jump with parachute
You sweet pass bread when dem shook akara put
If na for anyhow talk, Donald Trump deY learn
I never start, you don de laugh, everything de blend, Aunty
Welah, oh yeah
So mi tell her say Aunty, corporate
Mami, corporate (mami, corporate)
Don't hesitate, yeah, dem bad girls haffi to split
Aunty, corporate (Aunty, corporate), mami corporate
Don't hesitate, girl, dem bad girls haffi separate
And when we link up, yuh know say we shut down de place, yeah
Emirate Empire, baby
Turn up di place, yeah
We link up, yuh know say we shut down di place, yeah (na so)
I dey see am, e de your body
No be small thing you de do, mami
No be small thing, everywhere good
It's Paperboy, Erigga
It's E Kelly pon di beat
(I-I-It's E Kelly) blah
Written by: Anthony Offiah, erhiga agariubie