Featured In
Top Songs By Zlatan
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Zlatan
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Orlando D. Oparaugo
Composer
Omoniyi Temidayo Raphael
Composer
Paul Holler
Composer
Shorae Moore
Composer
Thomas Joshua
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
iambeats
Producer
Lyrics
[Intro]
Ah
Then then then then then then o
My mama ma ma ma ma ma ma pray for me
Yeah, o o o o o o, aye mi
Ah, wo
[Chorus]
E wo aye mi lode
Tori pe mo maa n lo show laalale, won pe mi lajibole
Mo te pa mose ki n le lowo l'aye tori pe time e no dey
From a gold digger, my life turned bigger, my life changed in one day oh
Ah, e wo aye mi lode, e wo aye mi lode oh
[Verse 1]
Odun meta ni mo fi wa admission
To my case ko soro buruku t'awon obi o ti so
Awon t'on soro gan-an won tu lowo tuition
Won believe pe ti mo be lo school kpe mo ma secure future
Ori oro la wa mo bara mi n MAPOLY
Mo squat lodo Rasaki lo se je o mo story
Won ni travelling bag mo gbe nylon bag lo poly
Laale Rasaki ba mi fa and it wasn't funny
Life le, life hard
Eni to je lo win game no be by person wey first us last card
Fine girl dem no dey answer
But mo ni determination pe say I go make am last last
Na one shirt I dey wear go class
I get people wey dey my situation we dey gather form gang
Dare, Biola, Yusuf, Khalid, Maths
Na dem teach me how to chop for market way we no go dey pass back
[Chorus]
E wo aye mi lode
Tori pe mo maa n lo show laalale, won pe mi lajibole
Mo te pa mose ki n le lowo l'aye tori pe time e no dey
From a gold digger, my life turned bigger, my life changed in one day oh
Ah, e wo aye mi lode, e wo aye mi lode oh
[Verse 2]
Wo, I never write first exam for my school
Where dem carry car enter my school
You go win car if your rap sure for you
For my mind I say these people na fool
Me go dey try na wetin my padi talk
Forty rappers I injure, I reach final I win cup
No be me holy pass, no be me good e pass
But na me soak e garri pass
Those people wey talk say I be thief
Follow me jubilate when them see am for paper
Living life of a star
Now living the life of my head
Omo MAPOLY to ba ni packaging
Oma jese omo Caleb
Meanwhile never thought I could get this far
I really appreciate all my fans
[Chorus]
E wo aye mi lode
Tori pe mo maa n lo show laalale, won pe mi lajibole
Mo te pa mose ki n le lowo l'aye tori pe time e no dey
From a gold digger, my life turned bigger, my life changed in one day oh
Ah, e wo aye mi lode, e wo aye mi lode oh
Written by: Omoniyi Temidayo Raphael, Orlando D. Oparaugo, Paul Holler, Shorae Moore, Thomas Joshua