Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Olamide
Olamide
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olamide Adedeji
Olamide Adedeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Eskeez
Eskeez
Producer
Jaycen Joshua
Jaycen Joshua
Mastering Engineer
Mike Seaberg
Mike Seaberg
Mastering Engineer

Lyrics

Man ah straight from the jungle So, man gats steady dey para oh Smoking like a fat joint wey dem mole for Shaba oh And I no send nobody, I'm from zanga oh Come see wahala o, dem say we dey gaza oh Gaza (gaza), we dey gaza oh (gaza) Gaza (gaza), we go gaza oh (gaza) Me, I no send nobody, I go gaza oh (gaza) Come see wahala oh, dem say we dey gaza oh (gaza) Anybody to ba bẹ (gaza), Anobi lo maa bẹẹ (gaza) Ẹlẹjẹ ni legend (gaza) Ọmọ iya mi, ṣo ti get? (Gaza) Bad boy 'til the end (gaza) And we no dey follow trend (gaza) Gb'ọmọ mẹrin s'ori bed (gaza) Notorious 'til my last breath (gaza) Before the money, we stack (gaza) Dem tell us make we pack (gaza) Now they all wanna come back They wanna linkin' park (gaza) Big propeller (gaza) Gbe igbo s'ẹnu bi Fela (gaza) Ta lo fe tọ'ku la? (Gaza) Ẹ gbọ, ta lo ko wọn wa? (Gaza) Le wọn Man ah straight from the jungle So, man gats steady dey para oh Smoking like a fat joint wey dem mole for Shaba oh And I no send nobody, I'm from zanga oh Come see wahala o, dem say we dey gaza oh Gaza (gaza), we dey gaza oh (gaza) Gaza (gaza), we go gaza oh (gaza) Me, I no send nobody, I go gaza oh (gaza) Come see wahala oh, dem say we dey gaza oh (gaza) Ara n kan gaza (gaza) No go dey send me aza (gaza) Mi o n ṣe Mr. Money (gaza) Emi kọ mo kọ Nzaza (gaza) Ọga Embargo (gaza) Mo n kanra bi El Chapo (gaza) Ti n ba na'wo, mi o n collabo (gaza) Bo ya ko lọ ya'wo Lapo (gaza) On colos (gaza) And, I got too many models, kala (gaza) 'Cause I got too many foes, Allah (gaza) I can take away their sorrows, bless their souls May Allah rest their souls (gaza) Jah know these niggas hos I know original born killers wey be pro If you mess with the bag, then you mess with the bros Ma fuck baba ẹ up (baba e up)
Writer(s): Olamide Adedeji Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out