Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Olamide
Performer
Israel Ogundeji
Tenor Saxophone
Opeyemi Oyewande
Trumpet
Isaiah Odeyale
Trombone
COMPOSITION & LYRICS
Olamide Adedeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Semzi
Producer
Eskeez
Producer
Luke Campolieta
Mixing Engineer
KennyMixx
Mastering Engineer
Mike Seaberg
Mixing Engineer
Alexander Okeke
Executive Producer
Lyrics
[Verse 1]
100 million dollars mo ma jẹ n bẹ
Them say little money soonest spending
But I no be rookie mo ti pe n bẹ
O ṣa mọnọmọnọ, o ṣa blemblem
If them no fit cope na their problem
Things I labour for I must enjoy them
Anyone wey dey make you join dem
O ṣa mọnọmọnọ, o ṣa blemblem
[PreChorus]
Ṣebi ẹyin na ku ti mọ mi
I no dey joke with my money
Cause I dey hustle for my money o
Hustle kẹlẹlẹ to the early morning
Ọpẹlọpẹ prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Oluwa wey dey do am for me
He no go ever give up on me
[Chorus]
Ahusubilai
Mina shaitani rajeem
Asibunalai wanimol waqil
Allahu akbar
Many tried many failed
Never back down still on my feet
Ina ataina kal kaosara
Make small move wọn ti fọ sara
Allhamdululai glory to Allah
Ọta o le yọ wa pe o ṣe f'awa
[Chorus]
Ahusubilai
Mina shaitani rajeem
Asibunalai wanimol waqil
Allahu akbar
Many tried many failed
Never back down still on my feet
Ina ataina kal kaosara
Make small move wọn ti fọ sara
Allhamdululai glory to Allah
Ọta o le yọ wa pe o ṣe f'awa
[Verse 2]
No dey force you to understand me
How can you do when I'm outstanding
The file is bigger than your bandwidth
Get down low not withstanding
Billion dollar tree fi na count it
You nor see the dream when I plant it
They say the money raining me I pack it o
Young aliko dangote in transit
[PreChorus]
Ṣebi ẹyin na ku ti mọ mi
I no dey joke with my money
Cause I dey hustle for my money o
Hustle kẹlẹlẹ to the early morning
Ọpẹlọpẹ prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Oluwa wey dey do am for me
He no go ever give up on me
[Chorus]
Ahusubilai
Mina shaitani rajeem
Asibunalai wanimol waqil
Allahu akbar
Many tried many failed
Never back down still on my feet
Ina ataina kal kaosara
Make small move wọn ti fọ sara
Allhamdululai glory to Allah
Ọta o le yọ wa pe o ṣe f'awa
[Chorus]
Ahusubilai
Mina shaitani rajeem
Asibunalai wanimol waqil
Allahu akbar
Many tried many failed
Never back down still on my feet
Ina ataina kal kaosara
Make small move wọn ti fọ sara
Allhamdululai glory to Allah
Ọta o le yọ wa pe o ṣe f'awa
Written by: Olamide Adedeji