Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Wizkid
Vocals
Olamide Adedeji
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olamide Adedeji
Songwriter
Ayodeji Ibrahim Balogun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Eskeez
Producer
Semzi
Producer
STG
Mixing Engineer
Luke Campolieta
Mixing Engineer
KennyMixx
Mastering Engineer
Lyrics
[Verse 1]
Nothing is carved in stone
You know the night is young
I'm feeling good, I'm in my zone
Roll me a fat big blunt
And awọn temi t'ọn ba wọle
Dom Perignon ma lati wọle
Dorime, dori like what
Casamigos n lọ
Abi, ṣe make I stop?
I'm so fly, my God
Mr Bombastic, Mr Romantic
African boy wey dey do magic
Came in a Porsche left in a Lambo'
Banga boy, everybody want blow
Pound sterling la na ta ba ti d'agbo
Mind over matter, I'm happy I know
[PreChorus]
Ọmọ alẹ yii wa jo
And you go lose control
Bend your knees, touch your toes
Give you the badman love
Ọmọ alẹ yii wa jo
And you go lose control
Bend your knees, touch your toes
Give you the badman love
[Chorus]
Ọmọ lo pọ to dun bayii
Chineke spent lotta time
When he dey make you, kai
Throw it to the left and right baby, kai
Kai
No killy person, baby, kai
Ki lo wa de gan-an gan-an bayii?
Ebelebe baby kai
Kai
[Verse 2]
It's too easy and the money surplus
Na money dey stop long talk, long talk
How many things you wan count?
You better relate with your mind
I still dey find wetin dey do me
No come use your own come confuse me
Jẹjẹ I dey, nothing dey do me
Hot box spice, baby, fun mi, fun mi
Diamonds every new week
If there something that you wanna do, do it
Wọn le, le, wọn le mu mi
Men dey physically fit, wọn le mu mi
Owo n bẹ lapo mi o
Ọmọ wa ba mi jo
Pour more casamigos
[PreChorus]
Ọmọ alẹ yii wa jo
And you go lose control
Bend your knees, touch your toes
Give you the badman love
Ọmọ alẹ yii wa jo
And you go lose control
Bend your knees, touch your toes
Give you the badman love
[Chorus]
Ọmọ lo pọ to dun bayii
Chineke spent lotta time
When he dey make you, kai
Throw it to the left and right baby, kai
Kai
No killy person, baby, kai
Ki lo wa de gan-an gan-an bayii?
Ebelebe baby kai
Kai
[Outro]
Hmmm
Yeah
Mr Bombastic
Mr Romantic
Mr Fantastic
O yapayastic
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun, Olamide Adedeji