Lyrics

[Intro]
I am Balloranking
[Verse 1]
Baba dariji mi, cos I know am a sinner
This is life na vanity, but me I want be a winner
Ṣebi baba gather money for me
Boya mo ma kọ engineering, ah ah ah
Wọn ni owo ọwọ ẹ da, ah ki n to le ṣalaye
Wọn de'le Konami
Wọn ni k'ọmọde ma d'ẹtẹ to ba ti le da'gbo gbe
Wọn ni koma mu ṣẹpẹ, to ba ti le da de'le
As a Marlin , sọ fun mi ṣo le dagbo we?
To ba di gbe gbe gbe, ọmọ oro ṣo ma de'le pe?
I don dey do Yahoo, and I don dey take banku
Ọmọ baba welder ti wọnu aye lọ
[Verse 2]
This kind life tire me (This kind life tire me)
Daddy no get salary(Daddy no get salary)
10years I no see mummy (Many years I no see mummy)
Stepmother no care (Oh oh no no no o)
Landlord dey worry (Landlord dey worry me)
My brothers dey hungry (Uh uh uh uh ah ah ha)
Daddy gather money (Daddy gather money) Make I go poly'
I go poly' but I no go class daddy I am sorry
I don dey do Yahoo, I don dey take banku
Ọmọ pastor ti wọnu aye o
Mummy just dey pray
Daddy just dey pray for me
Make e better for me
Me I no go school, only tin a fit do
Music me and you
This kind life tire me
[Outro]
Ẹ ṣu biri biri kẹ bo mi o
Iwaju lọlọkọ yii wa mi lọ o
Ẹyin lọlọkọ yii wa mi lọ
Mi o mọ yee o, mi o mọ
Ẹ ṣu biri biri kẹ bo mi o
Iwaju lọlọkọ yii wa mi lọ o
Ẹyin lọlọkọ yii wa mi lọ
Mi o mọ yee o, mi o mọ
Written by: Ariyo Mathew Mohbad
instagramSharePathic_arrow_out