Lyrics

[Intro]
Mix Naija Entertainment
Wicked
Serimakaburi
Classical boy
Olololololouh
[Verse 1]
You are feeling fly
'Cause I no get kpa
You day follow sugar daddies
No day do jati jati eh eh eh
I dey wonder why
Baby, do me like this oh
You can do me like that oh, eh
[PreChorus]
Be loyal, be humble (Popo ne)
No money, na trouble
Oh baby, no fumble
I love you, she no do
Na money day open
I'm feeling your hustle
With everything you do, yeah
[Chorus]
At the end of the day, you know I love you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Oh baby, no dey cackle
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
I no want no trouble
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
I no like trouble
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
[Verse 2]
Baby, me I know say nobody perfect oh (Perfect oh)
See every other day, you dey play me like cassette oh (Cassette oh)
Say make I no lie, say make I no lie, you dey do me strong thing
Got me high like Pami, oh
[Verse 3]
Shawty you too sweet, girl, I go need agbo Jedi oh
Call me when you're ready oh
Shogban mi, gbon mi
You too fine, but you get bad character
Any man wey enter must to get debit wahala
[PreChorus]
Be loyal, be humble (Popo ne)
No money, na trouble
Oh baby, no fumble
I love you, she no do
Na money dey open
I'm feeling your hustle
With everything you do, yeah
[Chorus]
At the end of the day, you know I love you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Oh baby, no dey cackle
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
I no want no trouble
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
I no like trouble
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
Nobody fine pass you
[PreChorus]
Be loyal, be humble (Popo ne)
No money, na trouble
Oh baby, no fumble (Fi le kpo)
I love you, she no do
Na money dey open
I'm feeling your hustle
With everything you do, yeah
[Outro]
At the end of the day
At the end of the day you know I love you
Wicked
Written by: Tolulope Ajayi
instagramSharePathic_arrow_out