Lyrics

[Chorus]
Holy Ghost come down
Father Abraham come down
Holy Ghost come down
Father Abraham come down
'Cause your people are going astray, come down
They no love each other again, come down
Asset dey worry some o, come down
This life no balance again, come down
[Refrain]
Ayinla, Ayinla
You know how much dey 'cause yawa, yawa
Ṣebi if you see alfa, alfa
Wey dey smoke gbana
[Verse 1]
Ti n ba ni pe ko su mi
Ti n ba ni pe ko su mi irọ ni mo n pa, ye ye
Ti n ba ni pe ko su mi
Ti n ba ni pe ko su mi
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill hin pikin (Kill n pikin) because of money
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin (Kill n pikin) Because of money
Government dey show us pepper
Ebi ti sọ wa dẹlẹṣẹ
Graduate dey sell pepper
Landlord fi ile ta tẹtẹ
[Chorus]
Holy Ghost (Fire, fire) come down
Father Abraham come down
Holy Ghost come down
Father Abraham come down
'Cause your people are going astray, come down
They no love each other other again, come down
[Bridge]
Wa wo ohun aye sọ wa da
Ironu sọ wa dọlọja
Ẹmi ọrun sọkalẹ
Come down
[Outro]
Ayinla, Ayinla
You know how much dey 'cause yawa, yawa
Ṣebi if you see alfa, alfa
Wey dey smoke gbana
Written by: Aloba Promise Oladimeji
instagramSharePathic_arrow_out