Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
T. Dollar
T. Dollar
Performer
Olabinjo Ayotunde Quam
Olabinjo Ayotunde Quam
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olabinjo Ayotunde Quam
Olabinjo Ayotunde Quam
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Vanilla CEO
Vanilla CEO
Producer

Lyrics

Once upon a time
Say the boy no get shishi only god be my witness
Me I no dey lie
Wetin my eye see ain’t nobody wey go like see them
So why I no go dance
Me i go give all the praises everything I do dey work
For my matter baba god don sign am
Say make I leave the rest (so I do my best)
But I dey outside dey burn this stress
Balenciaga with no singlet
Make the shayo dey burn system
Kajolo jaye with no regrets
But I dey outside dey burn this stress
Balenciaga with no singlet
Make the shayo dey burn system
Kajolo jaye with no regrets
(Nobody know know know)
Nobody knows
But I dey outside dey burn this stress
(know know know)
Balenciaga with no singlets
(Nobody know know know)
Make the shayo dey burn system
(Nobody nobody really know know know)
Kajolo jaye with no regrets
Kajolo jaye with no regrets
Na my hustle I face
I no mind anybody
Bowunwon kowo tele tobis
I found all my peace in this music
And I go give hope to world with my lyirics
With my strength and faith
No be where i dey yesterday wey i dey today
Me I no dey hear them say
Them say them say
Anything wey them like them say
But I dey outside dey burn this stress
Balenciaga with no singlet
Make the shayo dey burn system
Kajolo jaye with no regrets
But i dey outside dey burn this stress
Balenciaga with no singlet
Make the shayo dey burn system
Kajolo jaye with no regrets
(Nobody know know know)
Nobody knows
But I dey outside dey burn this stress
(Nobody nobody really know know know)
Balenciaga with no singlets
(Nobody know know know)
Make the shayo dey burn system
(Nobody nobody really know know know)
Kajolo jaye with no regrets
Kajolo jaye with no regrets.
Nobody knows
Nobody knows
Kajolo jaye with no regrets.
Written by: Olabinjo Ayotunde Quam
instagramSharePathic_arrow_out