Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Portable
Portable
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Habeeb Okikiola
Habeeb Okikiola
Songwriter

Lyrics

[Intro]
Zazu o tun ti zeh o
Man dey paara o (Biza biza) man dey weak o (Zeh k'ọn to zeh ri e)
[Chorus]
Make money before you love
Money kudi ego
God abeg ooo, who go help o?
I fear no pass poverty, marry the wrong person o
God no go shame us
He don get before, he no get again
God don catch am no go end our story o
Poor man no get brother, make money before you love
Poor man go say make e no end with poverty o
Rich man dey pray make he pass 70 o
All eyes on me I love the spirit in me
I believe who believe in me
Try to believe in yourself
Remember you are born alone
All I want is available money o with peace of mind
Success is my only motherfucking option
If you know where I come from you no go ever pray for my downfall
[Verse 1]
Zazu aloyinlohun re o
Ọmọ Olalomi again o
Dem call me Portable baby o
Son of shakushaku o, eṣu o le kọle ti Jesu o
Never stop praying o
[Verse 2]
Keep your pride, nobody dey chop grass
If you get money enjoy yourself
Happiness is not all about getting all you want
Happiness is free
It is all about enjoying what you have, na money dey ginger me o)
Zazu biza biza o
Man dey para o (Zeh k'ọn to zeh ri ẹ)
Man dey weak o
[Chorus]
Make money before you love
Money kudi ego
God abeg o, who go help o?
I fear no pass poverty, marry the wrong person o
God no go shame us
He don get before, he no get again
God don catch am no go end our story o
Poor man no get brother, make money before you love
Poor man go say make e no end with poverty o
Rich man dey pray make he pass 70 o (Baba 70)
All eyes on me I love the spirit in me
I believe who believe in me
Try to believe in yourself
Remember you are born alone
All I want is available money o with peace of mind (Zazu)
Success is my only motherfucking option
If you know where I come from you no go ever pray for my downfall
[Outro]
Zazu anybody pray for your downfall
Written by: Habeeb Okikiola, Portable
instagramSharePathic_arrow_out