Credits

PERFORMING ARTISTS
Natureboii
Natureboii
Performer
Rybeena
Rybeena
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Najeem Afees Adebayo
Najeem Afees Adebayo
Composer
Atanda Adewale
Atanda Adewale
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
STRING BEAT
STRING BEAT
Producer

Lyrics

[Verse 1]
My brother, no vex say I never link up
I dey see your call but I no fit pick up
As you see me so, me I be gbajumọ
On my ten toes, so I no fit give up
Me I no fit give up
[PreChorus]
Ori mi gbona overthinking
For my Whatsapp, I dey dodge billing
Hanhan, dem no get pity
Ki lo de ṣẹ fẹ pa mi ni?
Lamborghini, Richard Mille
Five star chilling for Santorini
Mo'n gba milli, k'ọn to ri mi
Na the life wey me I dey reason
[Chorus]
If e no work, I go try again
Igba wo lowo fẹ wọ'le?
T'ọmọ ọpẹ to ma wa ra'le
Chilling with my guys till I pass away
But if e no work, I go try again
Igba wo lowo fẹ wọ'le?
T'ọmọ ọpẹ to ma wa ra'le
Chilling with my guys till I pass away
[Verse 2]
I be stacking on my racks and I light up my bars
When I gat no dime, I dey sleep for mattress
If na person run am o mọ pe o ma ti cast
Dem go use you shine werey to na loose guard
So many things wey dey run my head
Sleeping on yourself is a bad idea
Monkey wey no fine but him mama like ẹ
Mo ma kọkọ mugbo pa t'ọn ba ti legalize ẹ
[PreChorus]
Ori mi gbona overthinking
For my Whatsapp, I dey dodge billing
Eh eh, dem no get pity
Ki lo de ṣẹ fẹ pa mi ni?
Lamborghini, Richard Mille
Five star chilling for Santorini
Mo'n gba picking, no to ripping
50/50 ni ko gba cheating
[Chorus]
If e no work, I go try again
Igba wo lowo fẹ wọ'le?
T'ọmọ ọpẹ to ma wa ra'le
Chilling with my guys till I pass away
But if e no work, I go try again
Igba wo lowo fẹ wọ'le?
T'ọmọ ọpẹ to ma wa ra'le
Chilling with my guys till I pass away
Written by: Atanda Adewale, Najeem Afees Adebayo
instagramSharePathic_arrow_out