Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Leczy
Performer
Olatop Ekula
Performer
Ayomide Emmanuel Olagunju
Vocals
Abbey Elias
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayomide Emmanuel Olagunju
Songwriter
Hassan Faruq Olamilekan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Danzil
Producer
Lyrics
Moti Werey bo till I fly to the top
If i broke only mama understand me
I'm young but am stressing like am forty
Twenty twenty four na me first beg you
Na me first beg you
Tori twenty three fele ni aleju
Fele laleju
Credit alert wey go turn my phone to my best friend
Always checking if i dey bored i go get strength
Mama say lekan calm and it sure for you
Does wey don die see them get plan too
So many massages one attention attention
So many shenking but no mention no mention
As omo ogbon i need to move on
Even person wey i dey fear still dey fear dog
Every night and day owo moman think
Kilo kan iru awayi pelu lomotif
A lot of things wey dey bother mind
E sure for me and my brother man
Orin hallelujah melo mofe ko
Ohun oju tiri melo mofeso o
Believer no dey panic
Mama mi tiwipe won ma to gbo
Orin hallelujah melo mofe ko
Ohun oju tiri melo mofeso o
Believer no dey panic
Mama mi tiwipe won ma to gbo
Sheybi nah hope
Wey dey make man believe in God
Mo de lo scope
Orin ti di gba
Oti di ijo
Gimme disco
Oluwa lo mo destiny
Moti Werey bo till I fly to the top
Na why sometimes I Dey fear man
Wo oro Mohbad
See wetin man do man
No gree for nobody o
Better buckle your shoe and gbe body o
Tough time don’t last
Only tough people do
Why I no go shine I don pay all my dues
Egun leri eshi ma ri mariwo
Kileti ri ti e tin pariwo
If i broke only mama understand me
I'm young but am stressing like am forty
Twenty twenty four na me first beg you
Na me first beg you
Tori twenty twenty three fele ni aleju
Fele laleju
Credit alert wey go turn my phone to my best friend
Always checking if i dey bored i go get strength
Mama say lekan calm and it sure for you
Does wey don die see them get plan too
Hallelujah meje
Hosana moni meje
Ashe gudugudu
Kon ma shey wa mi ti
Where the money dey I dey
Cuz every hustle get him payday
Say No be everybody wan see you win
But this year we go change pattern
we go check
We go see balance
Omo olorun loke loke
Owo mi re lokeloke
Emi oni wale laye o
20 forever nah me first beg
Ibi ti mo tin mowo kowo mashe tanbe
Awusubilai si awon olote
Won duro kotan kan sare fi shee content
Ibi ti ma de ma de
Ibi ti ma de ma de
Me I no go struggle eh
Moma ri temi shee
Monday shi ma de Sunday
So ibi momade momade eh
If i broke only mama understand me
I'm young but am stressing like am forty
Twenty twenty four na me first beg you
Na me first beg you
Tori twenty twenty three fele ni aleju
Fele laleju
Credit alert wey go turn my phone to my best friend
Always checking if i dey bored i go get strength
Mama say lekan calm and it sure for you
Does wey don die see them get plan too
Written by: Ayomide Emmanuel Olagunju, Hassan Faruq Olamilekan