Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Ayo Maff
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tolibian
Songwriter
Abubakar Abdulmutolib Ottan
Songwriter
AYORINDE AYODELE MAFOLUKU
Songwriter
Lyrics
[Intro]
Hardwork we go pe n'bẹ
Ayo, Ayo, Ayo Maff gan-an gan-an
[Verse 1]
As a small boy from the ghetto
O le to stand on my ten toes
So I say God abeg o
Bukata dey my neck o
Para dey my body
Ti o m ba ṣowo ma fi lọ mi
So Holy Father, I've been going harder
What's the matter, where's my raba?
It's 12'o clock, I never chop mama don dey poor
Things wey don sup, my ear wey don block ma farawe eeyan kan
But those that have past, so normal ṣa to conquer sapa
So, no dey cap me long, iwo kọ lo bi mi lọmọ
But o tun wa lucky gan-an, I don't wanna do you wrong
Better no play me rough, cuz e go pain me gan-an
[Verse 2]
Ore Oluwa laye mi ko lẹgbẹ
Owo ọwọ mi o le tan my beloveth
E be lucky abeg make you tell them
If na by hardwork we go pẹ n'bẹ
Written by: AYORINDE AYODELE MAFOLUKU, Abubakar Abdulmutolib Ottan, King David Adeboye (K Dream)