Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Natureboii
Natureboii
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Najeem Afees Adebayo
Najeem Afees Adebayo
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Strings Beat
Strings Beat
Producer

Lyrics

Many many times I Dey pray for my peace
See as I Dey on my knees
Owo ni mofe, I no fit fight Chinese
Me I wan high e Bami gbe cannabis
I know you gbadun my steeze
Omo Iyami stand at ease
Me I dey your back like this
Never too tey wey dem start to dey hate us
Some even underate us
Sare wole moma gbesu Lena
Ejeh mio ba e sere mo
If no be fake life wetin you dey find for lagos
My brother ma ronu mo
My papa o leshin lekan
So I must be rich and famous
Aye aye aye
Ema lo she werey eshey
I say na my pay day day I dey wa wa wait
Tolami bade e ma we gele
I dey my lane my lane
Nobody feel my pain my pain
One day dem go say my name my name my name
Ori mi man touch but na sometimes
Gongo aso but I'm not 9ice
Me I wan dey live on a soft life
Kaje wamiri at the right time
I fit dey laugh for your face but I no say life no funny
Tana Tana bi waris
E file fomo to sabii
Never too tey wey dem start to dey hate us
Some even underate us
Sare wole moma gbesu Lena
Ejeh mio ba e sere mo
If no be fake life wetin you dey find for lagos
My brother ma ronu mo
My papa o leshin lekan
So I must be rich and famous
Aye aye aye
Ema lo she werey eshey
I say na my pay day day I dey wa wa wait
Tolami bade e ma we gele
I dey my lane my lane
Nobody feel my pain my pain
One day dem go say my name my name my name
Written by: Najeem Afees Adebayo
instagramSharePathic_arrow_out