Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Spyro
Performer
Phyno
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oludipe Oluwasanmi David
Songwriter
Chibuzor Nelson Azubuike
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mr Soul
Producer
Lyrics
[Intro]
Dollar for my hand
Diamond on my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Everytime we pull up with my gees
Oh my God we don shut it down
[Verse 1]
As a kid mama tell me say i be starboy
Prophet tell her say ogo yen loud gan (loud)
So i think say e go easy
Oju eni ma la, oju e ni ma la ri o
So i enter industry like gbagaun gbagaun break is over
Me i think say i go blow with all the ginger
Cause everywhere i go, they tell me say i too sabi
Why i never blow? me sef i no sabi
So i shout holy ghost
Save my soul
Give me lamba, make i blow
See me so
My mates don go
This december, i wan do shows
I don blow na dem sabi
What will be will surely be
I dey on fend anybody
Cause e don surely sure for me
[Chorus]
Cause i get
Dollar for my hand
Diamond on my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Everytime we pull up with my gees
Oh my God we don shut it down
[Chorus]
Dollar for my hand
Diamond on my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Everytime we pull up with my gees
Oh my God we don shut it down
[Verse 2]
I came from nothing to something pray to God make my time luo
I want to feel amongg
Eziokwu kam na ekwu o
So I face my fears
Na blood and sweat and tears
Nobody answer me be like say nobody care
Ah
Mpa na imelu nka
I’m now a biggie man
From rag to riches now
E be like cinema
I’m up like celling fan
The boy is chilling now
Show them God no be man
I’m the biggest thing In town
The biggest fish in town.. ebum uzo adirom ekpe azu
Nwoke na elizi ife nwelu anu
Ghetto boy nozi na ikpo aku
Ifu ife jam
Fa amakwusi ife chukwu plan
Mebe Ifem n like
Enwerom yawa no wahala for my side
Buy the mall ona eko far when I take get the mind
Bank alert kita money no fit fall my hand
New currency inwe emergency call the boy on time
Kpo the boy on time I gat dollar for my hand
[Verse 3]
Dollar for my hand
Diamond on my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Everytime i pull up with my gees
Oh my God we don shut it down
[Outro]
Dollar for my hand
Diamond on my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Everytime i pull up with my gees
Jesus Christ we don shut it down
Written by: Chibuzor Nelson Azubuike, Oludipe Oluwasanmi David