Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nasboi
Nasboi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lawal Michael Nasiru Bolaji
Lawal Michael Nasiru Bolaji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dee Yasso
Dee Yasso
Producer

Lyrics

[Intro]
Nasboi
Deeyaso
Heba, heba, heba, yi
[Chorus]
When I get small money, me sef go jaiye o
Champagne, Hennessy o
When I get small money, me sef go dorime gon
Yhemo lee, I see you
King Solomon no fit do pass me
King Solomon, I go do pass you
Hee, I go jaiye pass you
Spend my money, I go jaiye times two
[Verse 1]
When I dey, I dey do mathematics
You dey dey there dey speak big English
When I dey, I dey hustle my small thing
You dey there dey lose for sporty
When I get this my money
Make you no talk say na yahoo
When I get this my dough
Make you no talk say, "Na juju I dey do"
[Chorus]
When I get small money, me sef go jaiye o
Champagne, Hennessy o
When I get small money, me sef go dorime gon
Yhemo lee, I see you
King Solomon no fit do pass me
King Solomon, I go do pass you
Hee, I go jaiye pass you
Spend my money, I go jaiye times two
[Verse 2]
As the gbedu don drop, I swear na hit
If your memory full, abeg, delete
Make you no go gree like omonile
Make you dance and party like Poco lee o
And you know say me I no dey like yawa
And you know say me I no dey like palava
Keep it on a low every hour
Even if I ball pass Maradona
Anywhere money dey, I dey dey
Anywhere shayo dey, I go dey o
Anywhere wahala dey, I no dey
Anywhere holiday, I go dey o
Heba, yi
[Chorus]
When I get small money, me sef go jaiye o
Champagne, Hennessy o
When I get small money, me sef go dorime gon
Yhemo lee, I see you
King Solomon no fit do pass me
King Solomon, I go do pass you
Hee, I go jaiye pass you
Spend my money, I go jaiye times two
[Chorus]
When I get small money, me sef go jaiye o
Champagne, Hennessy o
When I get small money, me sef go dorime gon
Yhemo lee, I see you
King Solomon no fit do pass me
King Solomon, I go do pass you
Hee, I go jaiye pass you
Spend my money, I go jaiye times two
Written by: Lawal Michael Nasiru Bolaji
instagramSharePathic_arrow_out