Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Spyro
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oludipe Oluwasanmi David
Composer
Simisola Bolatito Kosoko
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Bashanything
Producer
Lyrics
[Intro]
Spyro
[Verse 1]
Fine fine girls for my gate
Vanessa dey for my place
Tolani, Dolani sef dey for my state
But I tell all of them to commot for my face
Ah, yeah commot for my face
If them like make them talk, make dem start to potate
If you no dey, I no mind to go celibate
If you want me to sing, I go sing Omah Lay
[PreChorus]
So, I tell other girls I'll see them later (I tell other girls I'll see them later)
And na because of you I spend my paper
My number one (My number one), na only you de for my radar, for my radar
[Chorus]
You're the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl
Only fine girl in my zone
Only fine girl
Wey I dey chat for my phone, for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
No deceiving now
Holy ghost, e go choke
Number one for my coast, for my coast
[Verse 2]
For my Insta, TikTok and my Snapchat, you dey my way
Only you dey my way
Blocking for all the girl wey dey look my way
Wey dey look my way
Only you dey my my way
Only you burn my data, oh no
[PreChorus]
So, I tell other girls I'll see them later (I tell other girls I'll see them later)
And na because of you I spend my paper
My number one (My number one), na only you de for my radar, for my radar
[Chorus]
You're the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl
Only fine girl in my zone
Only fine girl
Wey I dey chat for my phone, for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
No deceiving now
Holy ghost, e go choke
Number one for my coast, for my coast
Written by: Biola Emmanuel Bashorun, Oludipe Oluwasanmi David