Lyrics
Who is your guy? (Spyro)
Na only me, walahi
See as we dey like beans and rice
I will never leave your side (I will never ever go)
I dedicate my time
To you my guy
Even if the road rough, I no mind
'Cause you be my gee for life
As I never see you online
E dey worry me and e dey give me concern, yeah
I been ringing all your cellular
Where you at?
Body no fit settle down, yeah
I'm hoping you're okay, we gat to party tonight
Many gist dеy for mind, yeah
Me and you dey likе Ednut, my guy
Don Jazzy, my guy
Jowizazaa do transfer, you sef be my guy
Baddo is my guy, my guy, ah
To the one, real one is enough
So I call your name and I'm asking
Who is your guy?
Cheiii, Maker is my guy
Na only me, walahi
Jaywillz na my guy, na my guy
See as we dey like beans and rice
Emkay and Jumkay for life
I will never leave your side
Vina, super V, she's my
I will never ever go
I dedicate my time
Ye, Chief Ikuku eh)
To you my guy
Soundgod from Ghana
Even if the road rough, I no mind
D7, d7 be my guy
'Cause you be my gee for life
You be my gee, be my gee
Yeah I'm feeling good tonight
'Cause I dey here with my guy
I get plenty for my mind
But right now am with my guy
I no dey fear, dem gat my back
Shey you don see my formation?
Agbalagbi combination
Sight the inspiration
And one hundred concentration
When my guy dem wole oh
Bad energy far away oh
I thank God for my real gees
Good friends no be money
Who is your guy?
Na only me walahi
See as we dey like beans and rice
I will never leave your side (I will never ever go)
I dedicate my time
To you my guy
Even if the road rough, I no mind
'Cause you be my gee for life
Written by: Koroma Tosin RIchard, Oludipe Oluwasanmi David, Prince Omoferi, Tiwa Savage