Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Nasboi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lawal Michael Nasiru Bolaji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dee Yasso
Producer
Lyrics
[Intro]
Nasboi lo n ṣere lọwọ
Sit back and relax
[Chorus]
Me I like fine girls
The ones wey dey wear short skirt
Me I like fine girls o
Fine girls like Ayra Star o
Fine girl your melanin pọ-pọ-pọ
Fine girl like Tiwa Savage o
Fine girl your melanin pọ-pọ-pọ
Fine girl like Omotola o
[Verse 1]
Baby, gimme, gimme
Ọọ gịnị, gịnị?
You know it's been a minute
No go dey do like DJ Chicken (Dj chicken)
No go dey do like
Undress yourself o, na my polo wey you wear
Anywhere you go, I go follow you go there
Them go dey denge, denge, dem go dey pose
Dem go dey waka kureke, dem go dey pose
Comment tu t'appelles? Je m'appelle Nasiru
[PreChorus]
Friday ita la wa
Fine girls like Shalewa
Saturday ita la wa
Me I don reach bus stop, o wa
[Chorus]
Fine girls
The ones wey dey wear short skirt
Me I like fine girls o
Fine girls like Ayra Star o
Fine girl your melanin pọ-pọ-pọ
Fine girl like Tiwa Savage o
Fine girl your melanin pọ-pọ-pọ
Fine girl like Omotola o
[Verse 2]
Baby, what's your terms?
Tell me your condition, baby, I dey feel you
See me today, no go Simi tomorrow
Adekunle Gold, pepper you like rodo
Them go dey denge, denge, dem go dey pose
Dem go dey waka kureke, dem go dey pose
If na you be keeper, I go shoot you for the post
Give me your address, give me your post code
[PreChorus]
Friday ita la wa
Fine girls like Shalewa
Saturday ita la wa
Me I don reach bus stop, o wa
[Chorus]
Fine girls
The ones wey dey wear short skirt
Me I like fine girls o
Fine girls like Ayra Star o
Fine girl your melanin pọ-pọ-pọ
Fine girl like Tiwa Savage o
Fine girl your melanin pọ-pọ-pọ
Fine girl like Omotola o
[Outro]
The ones wey dey wear short skirt
The ones wey dey fine well well
The ones wey dey do very well
Nasboi, DeeYasso lo ṣe beat
Written by: Lawal Michael Nasiru Bolaji