Lyrics
[Intro]
Oh my dealer
Whoa
Oh my dealer
Yeah, yeah
Oh my dealer
Yeah, yeah, ah-ah
[Verse 1]
For this bad economy
Naim this Barney wan dey try dey corner me
I tell her say I no go fit to let am bother me
She tell me say I fuck up, she go need apology, apology for what?
This is unjust, abena if you're tired, you can leave, of course
She tell me say I'm jealous, she go need my trust
Someone tell her that we fell off
I don’t need your love
[Chorus]
Oh, my dealer, oh, my dealer
Oh my dealer, I wan enter Canada
Oh, my dealer, oh, my dealer
Give me Visa, I wan enter Canada
Oh, my dealer, oh, my dealer
Oh, my dealer, I wan enter Canada
Oh, my dealer, oh, my dealer
Give me Visa, I wan enter Canada
[Verse 2]
Agbarigo jeje Muje carry me go front o
No drop me for where I no wan see Fatima control
For this bad economy, you still dey get bad character
Make dem post you go taraba, make dem use you do sharwama, ah
Omotena Kilon pariwo, dey play, dey play
Life e no easy, omo, dey play, dey play
Apology for wetin I say, dey play
Apology for wetin you say, don't play
Or you'll learn (Proper)
Na me dey collect the money na you dey spend
Oh, my dealer, you get rizzler
Gimme lighter, I wan enter Canada, o
[Chorus]
Oh, my dealer, oh, my dealer
Oh my dealer, I wan enter Canada
Oh, my dealer, oh, my dealer
Give me Visa, I wan enter Canada
Oh, my dealer, oh, my dealer
Oh my dealer, I wan enter Canada
Oh, my dealer, oh, my dealer
Give me Visa, I wan enter Canada
[Outro]
Oh, my dealer, oh, my dealer
Give me Visa, I wan enter Canada
Written by: David Hart, Kelvin Ibinabo Oriye, Michael Innocent, Paul Obassey, Stanley Omah, Stanley Omah Didia