Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Spyro
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oludipe Oluwasanmi David
Composer
Naseeb Abdul Juma
Composer
Iyanya Onoyom Mbuk
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Bash Beats
Producer
Lyrics
[Intro]
Spyro!!
(Bash on the beat)
Oh nor nor nor, eh eh
You be the brush I be the paste
You be judge and I be case
You be treble I be bass
[Verse 1]
Baby gone now are the days
That I be searching for a babe
You be my shoe, I be the lace
All other girls see dem be fake
I gat you all of my days (All of my days)
Follow me ka lọ ma date
No mind wetin dem say o ah
Ẹ ma wo awọn eleyii
Want to come between us baby them go fail (Fail)
Yawa dey me I go demonstrate
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
I go say
Sweet potato if you leave me na gobe
Mami you no need make up, you dey slay
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
I go say
[Verse 2]
Baby girl my eye dey on you
Na you I dey pursue
Even if they tell me na taboo
Oh yea
Baby girl my eye dey on you (On you)
Na you I dey pursue, pursue
Even if they tell me na taboo (Taboo)
No forget say money dey for you (For you)
Baby na you I dey value (Value)
Cos my body dey for you
I go give anything that you wanting
[Chorus]
Ẹ ma wo awọn eleyii
Want to come between us baby them go fail
Yawa dey me I go demonstrate
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
I go say
Sweet potato if you leave me na gobe
Mami you no need make up, you dey slay
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
[Chorus]
Ẹ ma wo awọn eleyii
Want to come between us baby them go fail
Yawa dey me I go demonstrate
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
I go say
[Outro]
If you leave me na gobe
Mami you no need make up, you dey slay
Baby baby baby baby
Written by: Biola Emmanuel Bashorun, Iyanya Onoyom Mbuk, Nasibu Abdul Juma Issaack, Oludipe Oluwasanmi David, Teniola Atinuke Apata