Music Video

Balloranking - Costa Rica (Visualizer)
Watch Balloranking - Costa Rica (Visualizer) on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Balloranking
Balloranking
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Balloranking
Balloranking
Songwriter

Lyrics

[Verse 1]
Everything going proper (Yebo)
Everyday, we making more pound
Na heavy paint the town
Ohema, dey your kneel down
Me be the king, make dem give me the crown
Ahead ahead, making mama proud, yeah
Biggie man no dey too shout
[Chorus]
Wọn ni "wọn wa mi", mo n jaye lọ (Yebo)
Mo ja wọ Costa Rica
Been wan flex with my cocaina
Wọn n ja lọrun, ko kan aye na
Ọmọ, ko kan aye (Yii)
No go leave me oh, my yarinya (Yebo)
Mo ti wa ẹ lọ si Marina
Ọlọmọge, ma pa mi na-ahh, ma pa mi
[Verse 2]
Ma pa mi
Wey you dey high me like palmi
Dey gimme high-key, melody
Chop life for Miami ('Iami, 'Ami)
Plenty talk no dey full basket
Talk my matter for internet
No fọ if you hear say I don buy jet
40 milli dollar for mi wallet
Ah, mi o le kawe, mo mowo ka o (Mowo ka o)
To o ba pawo, ki lo fẹ pa o? (Ki lo fẹ pa o?)
Ah, maye ti sanwo yẹn o (Sanwo yẹn ẹ-ẹ)
Awọn ọmọ mi, wọn ti ṣoṣolẹ (Oṣolẹ oh)
[Chorus]
Wọn ni "wọn wa mi", mo n jaye lọ (Yebo)
Mo ja wọ Costa Rica
Been wan flex with my cocaina
Wọn n ja lọrun, ko kan aye na
Ọmọ, ko kan aye (Yii)
No go leave me oh, my yarinya (Yebo)
Mo ti wa ẹ lọ si Marina
Ọlọmọge, ma pa mi na-ahh, ma pa mi
[Bridge]
Everything going proper
Na heavy paint the town
Me be the king, make dem give me the crown
Biggie man no dey too shout
[Chorus]
Wọn ni "wọn wa mi", mo n jaye lọ (Yebo)
Mo ja wọ Costa Rica
Been wan flex with my cocaina
Wọn n ja lọrun, ko kan aye na
Ọmọ, ko kan aye (Yii)
No go leave me oh, my yarinya (Yebo)
Mo ti wa ẹ lọ si Marina
Ọlọmọge, ma pa mi na-ahh, ma pa mi
Written by: Balloranking
instagramSharePathic_arrow_out