Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Balloranking
Balloranking
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Balogun Olamilekan
Balogun Olamilekan
Composer

Lyrics

Hello!
And if I say nothing no mean say I dey fear o
Boyranking
When raba no dey to buy original
We dey rock our okirika oh-oh
Shebi some don call us hooligan
Thank God say God no be man oh-oh
I’ma trench kid
I sabi galala and I fit dance makosa
I’m from the trenches
I’ma trench kid
Me I go I buy akara if I no see samosa
I’m from the trenches
E no matter where I came from (Aje)
E no matter how the winds blow
I mean who am I gonna put the blame on
I’ll keep making moves you know
You see me energy I can't wait no more
Imma broke boy from another dimension
When blessings coming even me no sure
Ibi orimade orimi lomo
When raba no dey to buy original
We dey rock our okirika oh-oh
Omo we dey rock our okirika
Shebi some don call us hooligan
Thank God say God no be man oh-oh-oh
I’ma trench kid
I sabi galala and I fit dance makosa
I’m from the trenches
I’ma trench kid
Me I go I buy akara if I no see samosa
I’m from the trenches
Kampe na hin me I dey for here
Though wetin go sup tomorrow dey unaware
Anyway me buckle I don clean all my tears
And If I say nothing no mean say I fear
Cos If dey dagba den go say I no well
Oun sheju akon mi omo oma pe
Na fine fine sisi won dey tell jomapel
Kowo shati pe ole ni lobomo je
When raba no dey to buy original
We dey rock our okirika oh-oh
Shebi some don call us hooligan
Thank God say God no be man oh-oh
I’ma trench kid
I sabi galala and I fit dance makosa
I’m from the trenches
I’ma trench kid
Me I go I buy akara if I no see samosa
I’m from the trenches
And if I dey dagba them go say I no well
Oley shalo bomo je
Oloun sheju akon mi omo oma pee
Boyranking
Written by: Balloranking
instagramSharePathic_arrow_out