Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
T.I BLAZE
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
T.I BLAZE
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Damilola "Dapper" Akinwunmi
Executive Producer
The Beat Murderer (TBM)
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Ọmọ, aya mi n ja like a connection lost
Only Jah go fit to reconstruct
7 billion people go dey wait but still some people go die poor
Hmmm, I no pray make be my faith
Longtime money chase fit to make a man craze
Some pain no fit to ever fade
And sometimes, e fit make a man ke
Shakira wey no like to think
All her life on a Snapchat meme
Say nah format to trap dem boys all along
Who no work e no suppose chop
Baby, ahhh, ooo
[Chorus]
Run am today, ma dọla
Kọmọ mi ma tọya wo
To ba dun ma tọla wo, ehi yaaa, ooo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy ma n fa dodge, ehi yaaa, ooo
[Chorus]
Run am today, ma dọla
Kọmọ mi ma tọya wo
To ba dun ma tọla wo, ehi yaaa, ooo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy ma n fa dodge, ehi yaaa, ooo
[Verse 2]
Ehiii yaaa, oo, ọpọlọ ni mo fi n dagbo
Ta ni ba ro, 2019 I dey crack code
Alagbako, kori ma jẹ kemi ba to
I dey battle many battle many wars on a low, I dey battle
Base on one or two pọlọpọlọ
Pọlọpọlọ, idi bi bomubomu
Ṣo ni kọọlu?
No be your girl, nah your turn
As I dey find way, ma jẹ n sọnu
Ti mo rohun to dun, emi o le gbọ broda Paul
As I dey find way, ma jẹ n sọnu
[Chorus]
Run am today, ma dọla
Kọmọ mi ma tọya wo
To ba dun ma tọla wo, ehi yaaa, ooo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy ma n fa dodge, ehi yaaa, ooo
[Chorus]
Run am today, ma dọla
Kọmọ mi ma tọya wo
To ba dun ma tọla wo, ehi yaaa, ooo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy ma n fa dodge, ehi yaaa, ooo
Written by: T.I BLAZE