Featured In
Top Songs By Balloranking
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Balloranking
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Balloranking
Songwriter
Lyrics
[Intro]
Ooh-ooh, ooh, ooh-wee
′Bali, patience
Ooh-ooh, ooh, ooh-wee
[Verse 1]
Success never goes on sale, ah
We still have to pay the price
No be here we dey yesterday
When it's time, you know say Jah will make things right
Remember say, no pain, no gain
Na a step begins a thousand miles
Owurọ lọjọ ẹni maa rire
Anything I dey do, I dey think am twice
[Chorus]
Sabali, sabali, patience
Is it really greener on the other side?
Sabali, sabali, patience
Make dem no go push you commit suicide
[Verse 2]
Papa told me not to stop, wetin eye no go see? (Eye no go see)
"Wetin me I go chop?" Na hin make I no fit sleep (Make I no fit sleep)
Many of my package wey dem never ship
Me no wan know wetin go sup, I must follow my dreams (Uh, follow my dreams)
'Cause when no choice, I dey crush the same jeans
Garri dey oh, I gats dey for my P (Dey for my P)
Oh boy, no come here dey whine me
At the top, nibo lo ro pe o tun ti fẹ ri mi?
[Chorus]
Sabali, sabali, patience (Ah, patience)
Is it really greener on the other side? (On the other side)
Sabali, sabali, patience (Ah, patience)
Dem no go push you commit suicide
[Outro]
Ooh-ooh, ooh-wee
Is it really greener on the other side?
Is it really greener on the other side?
Yii, yii-yii-yii
Whoa-whoa-whoa, whoa
Sabali, patience
Sabali, patience
Written by: Balloranking