Top Songs By Balloranking
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Balloranking
Vocals
Seyi Vibez
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Balogun Olamilekan
Composer
Oluwaloseyi Afolabi Balogun
Composer
Lyrics
[Intro]
I am Balloranking
[Verse 1]
Ki lo fẹ ba mi sọ?
Where you dey when **** no get choice
I know I be chosen one
So many wey me hear wey me I no dey talk o
[Verse 2]
Any how e be
Any how e be
For now me I take some liquor
Any how e be
Any how e be
You know all fingers are not equal
Yeah, yeah
[Chorus]
The more I grow, the more I dey realize
At times aye yii de I pressurize
But me as a badboy ma hope never dies
Jah don double my 6 as I dey roll my dice
Middle fingers fii all them wey dey criticize
I no fi deny I see your work for me life
[Verse 3]
Oluwaloseyi o
Bam bam bila
Tell me where you dey when I dey for Mambilla
I be like soldier wey lost for Sambisa
All of sudden my problems follow river
[Verse 4]
I call my prophet cos I don dey vex
Any how e be say na time go tell
I think am twice ki n to ṣe bẹẹ
K'ọmọ araye ma fi mi ṣe yẹyẹ
[Verse 5]
Wọn ni ta lo le ja?
Ija lo le ja
Ti n ba gba trillion e
Owo mo gba
Ọmọ ologo daya
Wọn ma wa all over
It's never over
Until it's over o
[Chorus]
The more I grow, the more I dey realize
At times aye yii dey pressurize
But me as a badboy ma hope never dies
Jah don double ma 6 as I dey roll my dice
Middle fingers fii all them wey dey criticize
I no fi deny I see your work for me life
I dey see your work, me I de see your work
[Verse 6]
Ki lo fẹ ba mi sọ?
Ṣebi na you open door
When **** no get choice
Ọmọ mo mọ nnkan ti mo wọn
Cos if sapa dey a mọ pe oni ba mi lọ
[Verse 7]
And if I make am for this world no forget my paradise
On the same road many don paralyze
Man don see tell me why I no go wise
Put yourself in ma shoes you go see e no go size
I roll up another make my pain dey ease
You no fit show me who pass cana enter Canada
I no come here to suffer I just won dey chill
Iṣẹ lọmọ ṣe k'ọmọ to di ****
[Chorus]
The more I grow, the more I dey realize
At times aye yii dey pressurize
But me as a badboy ma hope never dies
Jah don double ma 6 as I dey roll my dice
Middle fingers fii all them wey dey criticize
I no fi deny I see your work for me life
Me I dey see your work o
[Refrain]
But I dey realize
Aye yii dey pressurize
Mah hope never dies
I dey see your work o
Written by: Balloranking, Seyi Vibez