Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
MohBad
MohBad
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Aloba Ilerioluwa Oladimeji
Aloba Ilerioluwa Oladimeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Aykbeats
Aykbeats
Producer

Lyrics

[Intro]
Imọlẹ
(Ye ahh, ye)
[Verse 1]
She love me, I love her too
Bad girl wey get tattoo
Call me for after 2:00
I no dey sleep like ojuju
[Verse 2]
She sweet like Vanilla
Joseph pẹlu Maria (Joseph pelu Maria)
I sabi her from my area (Uh uh)
She dey make me sick like Malaria
[PreChorus]
Padi mi, b'o j'ẹja jẹ (Paddie mi, Padi mi, b'o j'ẹja jẹ)
Aje n gbọ, ko le dun mi (Aje n gbọ, ko le dun mi)
Tori emi mo l'odo yẹn (Oh)
Mo dẹ le p'ẹja to ba wun mi (P'ẹja to ba wun mi)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé
When she's off, I be her battery
When I'm down, she be my chargie'
[Chorus]
Ọmọ mi oh, ọmọ mi oh
O le ku, o le ku
Nkwobi oh, Nkwobi
O l'oyin oh, o l'oyin
Ọmọ mi oh, ọmọ mi oh
O le ku, o le ku
Nkwobi oh, Nkwobi
O l'oyin oh, o l'oyin
[Verse 3]
She ride down even when we no get kẹkẹ
Give me vibes like Cartel
High me like Martell
Many of my shit, she accept
Ọlọhun, ma jẹ a tẹ
In the worst time she say I'm the best
If I para, she go follow vex
Many many things but make I rest
[Verse 4]
Make I tell you story (Story)
Many bad things she dey do me oh (Mm mm)
Many bad things I do her too (Mm mm)
Mo kan n follow ọrọ inu Bible
"T'ọn ba gba ẹ leti ọtun, ko kọ t'osi si"
"Love your neighbor as you love yourself"
So, I love her the way I love myself
Jah be my God, I no fit hurt myself, uh
[PreChorus]
Padi mi, b'o j'ẹja jẹ (Paddie mi, Padi mi, b'o j'ẹja jẹ)
Aje n gbọ, ko le dun mi (Aje n gbọ, ko le dun mi)
Tori emi mo l'odo yẹn (Oh)
Mo dẹ le p'ẹja to ba wun mi
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé
When she's off, I be her battery
When I'm down, she be my chargie
[Chorus]
Ọmọ mi oh, ọmọ mi oh
O le ku, o le ku
Nkwobi oh, Nkwobi
O l'oyin oh, o l'oyin
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé
When she's off, I be her battery
When I'm down, she be my chargie
[Outro]
When I'm down, she be my chargie
(Boombah)
Written by: Aloba Ilerioluwa Oladimeji, Writer Unknown
instagramSharePathic_arrow_out