Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bella Shmurda
Bella Shmurda
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akinbiyi Ahmed Abiola
Akinbiyi Ahmed Abiola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fancy Beats
Fancy Beats
Producer

Lyrics

Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress I no like sha
No thank me don't mention
I just wanna love you intentional (Love you intentional)
No pressure no tension
I just wan love you exceptional (Love you exceptional)
Mother fucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass Bourdillon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you Don Perignon
Nobody go run your marathon
I be the new born Fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayan mata
I know the matter, the matter don matter
I be naija don dada
Baby ṣo wàpa , èmi kàn ń Fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wà sha
Hello!
Oya kí n'ọ́n tún fẹ́ sọ, àbàsọ o
Kúlúkúlú sọ, mì gbọ́ wọn
Oya ki l'ọ́n ń sọ, mi ò rán wọn
Mi ò l'ẹ́jọ́, mi ò gó ń tó
Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa t'ó bá rí mi l'óru
Ayé ń lọ t'ó bá rí mi l'ọ́ṣun
Kò s'éwu na me go ball you
Mother Fucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass Bourdillon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you Don Perignon
Nobody go run your marathon
I be the new born Fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayan mata
I know the matter, the matter don matter
Jésù go to calvary
No alawee, just for your sins
Don't make me your enemy
Many things I see, life kò mà easy
Written by: Akinbiyi Ahmed Abiola, Kokumo Samson
instagramSharePathic_arrow_out