Featured In
Top Songs By StarBoy
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Wizkid
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayodeji Ibrahim Balogun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kel P
Producer
Lyrics
[Intro]
It's Kel-P vibes
[Verse 1]
Many things don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things don happen for my life, we make me realise
Say, many things go happen, and it's real fine
Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo, nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Say, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws
[Chorus]
Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother, no go gone
When your thing come, my brother, no go rush
Just ease your mind
[Bridge]
Mi jaye mi jẹjẹ, mi jẹjẹ, mi jẹjẹ, mi lọlọ
Ka ma mi lọ mi lọlọlọlọ, ka ma mi lọ mi lọlọ o yeah
Ka ṣa ma jaiye mi jẹjẹ, ka jaye mi jẹjẹ
Ka ma mi lọ mi lọlọlọlọ, ka ma mi lọ mi lọlọ, ye yeah
[Verse 2]
Looking at my past, I'm glad it's over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder
See the music take me places even man never rate
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See starboy dey here, where the men dey here?
And the kele and the girls, all of them dey here
[Chorus]
Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother, no go gone
When your thing come, my brother, no go rush
Just ease your mind
[Bridge]
Mi jaye mi jẹjẹ, mi jẹjẹ, mi jẹjẹ mi lọlọ
Ka ma mi lọ mi lọlọlọlọ ka ma mi lọ mi lọlọ o yeah
Ka ṣa ma jaiye mi jẹjẹ, ka jaye mi jẹjẹ
Ka ma mi lọ mi lọlọlọlọ ka ma mi lọ mi lọlọ ye yeah
[Outro]
Mix monster
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun, Peter Kelvin Amba Udoma