Credits
PERFORMING ARTISTS
Zlatan
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Zlatan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Chech
Producer
Lyrics
[Intro]
Kapaichumarimarichopaco
Ayiii
Astalavi, give them
[Verse 1]
Say, Adam chop apple
Abi you no dey read bible?
What will be will be, na English be obstacle
[Chorus]
Many people don try, many people don fail I no wan be that guy
If you sabi law of gravity sẹ, you no go wan gapa
I say, many people make am, many people succeed dem no get long life
When the time comes brother, you must cry your cry
Everyday, I dey thank God for my life
Say na your plaster make all my corner tight
I dey pray to Jah make I no backslide
Agege bread wey don turn to slice

[Verse 2]
Say, I thank God say I no give up
Dem foh dey whine me like Satan whine Jesus
I call them, so, dem no pick up
When I dey see this money, still dem no tell us
But I trek am and I run am one kind
This your music, dem must see am worldwide
You wan stop me? e be like say you wan die
You wan know wetin me and God don conclude for altar
[Bridge]
Wake up Mr Investor (Vestor)
As you dey invest, make you chop life oh (Chop life oh)
'Cause if you kpeme oh (Kpeme oh), nothing wey you go carry go (Carry go)
[Chorus]
Many people don try, many people don fail I no wan be that guy
If you sabi law of gravity sẹ, you no go wan gapa
I say, many people make am, many people succeed dem no get long life
When the time comes brother, you must cry your cry
Everyday, I dey thank God for my life
Say na your plaster make all my corner tight
I dey pray to Jah make I no backslide
Agege bread wey don turn to slice
Many people don try, many people don fail I no wan be that guy
[Verse 3]
I no wan come this life in vain
I no come this life to come fail
I no wan know hunger again
When my gbẹdu drop, all of them dide
Awọn t'ọn ni pe "ko ṣe e ṣe" wọn pe nisinyi wọn fẹ ba n ṣere
Ere ifẹ tabi suwe?
Ẹ dakun, ẹ jẹ kọrọ wa ma ye
[Bridge]
Wake up Mr Investor (Vestor)
As you dey invest, make you chop life oh (Chop life oh)
'Cause if you kpeme oh (Kpeme oh), nothing wey you go carry go (Carry go)
[Chorus]
Many people don try, many people don fail I no wan be that guy
If you sabi law of gravity sẹ, you no go wan gapa
I say, many people make am, many people succeed dem no get long life
When the time comes brother, you must cry your cry
Everyday, I dey thank God for my life
Say na your plaster make all my corner tight
I dey pray to Jah make I no backslide
Agege bread wey don turn to slice
[Outro]
(Timi Jay on the track)
Written by: Zlatan