Music Video

Dj Luckystar - Ogene Slide Amapiano Mixtape 2024
Watch Dj Luckystar - Ogene  Slide Amapiano Mixtape 2024 on YouTube

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rybeena
Rybeena
Vocals
Olamide
Olamide
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Atanda Adewale
Atanda Adewale
Songwriter
Olamide Adedeji
Olamide Adedeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Busy Pluto
Busy Pluto
Producer

Lyrics

[Verse 1]
A word is enough for the wise, still rolling dice
And, I keep my eyes on the price, emi ti mi o nice
Me no dey charge, DM me for bad advice
Dick wey dey fall go still rise, no matter the size
You know say na God dey provide, Alhamdulilah
You sef dey try, this hustle na do or die
[Chorus]
Mm, miracle no dey tire Jesu
So many blessings I forgot
Still yet, I'm still ungrateful, God
I know say if na man, he go talk
Edumare, You bless me, rep me, na You give me liver, make I no fọ
Ohun to o ba le gba l'olowo ṣa, ọmọ iye mi, talika la n ti kọ
Agbako mẹta, na ten kobo we dey sell am
E so surplus, melo lo fẹ ra?
I dey come, make you go, make we no get counter
My girlfriend say "she no go fit break up", my Nutella
I don make her cum like ten times
Ti mo ti ṣa gbana, mo gbe de cloud nine-'ine
[Refrain]
T'emi ba ti r'ọlọmọge, shack me like Schnapp aroma
Ọmọ ko n ṣẹjọ mi, it's not easy, ti mo jẹya, ki n to jere
T'emi ba ti r'ọlọmọge, shack me like Schnapp aroma
Ọmọ ko n ṣẹjọ mi, it's not easy, ti mo jẹya, ki n to jere
[Verse 2]
Attack, gba bẹẹ
Ọmọ iyami, go psycho and (Coo-coo)
For my eye, be like I see red and blue-blue
Sometimes, oju mi ma red, o ma (Ṣu, ṣu)
Arggggh
We go hard 'cause we so ambitious
I know miracle no dey tire Jesus (Ah)
Standing ovation for all my brothers that made it out of the slum
Ẹ ba mi fun wọn ni round of applause
K'Ọlọhun ma boju mi jẹ (Near dem)
Pounds and dollars yẹn (Jẹ n bẹ)
Ko ma ṣe (Yeah-yeah)
Lifestyle ti mo fẹ (Make we tour 'round)
Ki n ma swing bi aago ẹlẹpọn in Miami lori chair
13.5 billion years of data
Fit dey inside human DNA, but
In my system, room for dulling no dey
Land of the free, home of the brave
USA, what you saying?
[Chorus]
Mm, miracle no dey tire Jesu
So many blessings I forgot
Still yet, I'm still ungrateful, God
I know say if na man, he go talk
Edumare, You bless me, rep me, na You give me liver, make I no fọ
Ohun to o ba le gba l'olowo ṣa, ọmọ iye mi, talika la n ti kọ
Agbako mẹta, na ten kobo we dey sell am
E so surplus, melo lo fẹ ra?
I dey come, make you go, make we no get counter
My girlfriend say "she no go fit break up", my Nutella
I don make her cum like ten times
Ti mo ti ṣa gbana, mo gbe de cloud nine-'ine
[Refrain]
T'emi ba ti r'ọlọmọge, shack me like Schnapp aroma
Ọmọ ko n ṣẹjọ mi, it's not easy, ti mo jẹya, ki n to jere
Written by: Atanda Adewale, Habeeb Saheeb, Olamide Adedeji
instagramSharePathic_arrow_out