Featured In
Top Songs By StarBoy
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
DJ Tunez
Vocals
Wizkid
Vocals
PRODUCTION & ENGINEERING
Kel P
Producer
Lyrics
[Intro]
It's kel p vibes
[Bridge]
Tonight, where the party dey?
Where my people dey?
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright?
Tonight, when nobody dey eh
Na who go dey?
No throw-wey, yeah, yeah
[Verse 1]
No forget sey your dream no fit happen for one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life, yeah yeah
And when the journey bin dey start, dem go look, dem go dislike
Say no time, say man dey live life, demma just like
[Chorus]
Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
[Bridge]
Ko ṣe mi lati ibẹrẹ o
To ba dalẹ a ma sọrọ, yeee
Ko ṣe mi lati ibẹrẹ o, ohh
My baby, my baby, my baby
[Verse 2]
You got to know what the music do to me
She say, na the music make her fall for me
She say, my music got a hold on her
She say, my music got a hold on her
This life wey you see, fit make you kpai now
Life dey, wey money can buy now
I don tey, I don tey, I don try now
No be everything you see for life, you yan now, woo
[Bridge]
Tonight, where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-wey, yeah, yeah
[Chorus]
Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
[Bridge]
Ko ṣe mi lati ibẹrẹ o
To ba dalẹ a ma sọrọ, yeee
Ko ṣe mi lati ibẹrẹ o, ohh
My baby, my baby, my ba-baby
[Outro]
Mix monster
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun, Kelvin Peters