Lyrics
[Intro]
Hmm-mm-mm, yeah
Ah, Muyeez
[Verse 1]
Child of destiny
Legend in the making
I no see person impressing me
But I see person investing
Who is looking for the my stream
Shawty, I'm the maestro
Baby girl, call me jailer
Shey you see say I be your prisoner
[Verse 2]
Oh, bae-bae, I will take some, mi o le ṣàlàyé
Tell accountant, credit my money
Make ogbanje no go ka mi mọle (Ka mi mọle)
[Chorus]
Alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé
Call my OG, gbe mi faraway
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye, ayy
[Verse 3]
I get many things wey dey bother man (Oh-oh)
Sort out my problems to, no, brother man (Brother man)
'Cause nobody been dey when he no see car
And I dropped I.G. make them emotional (Emotional)
Wake up in the morning and I pray to Jah
'Cause enemies wọn pọ, ọ, t'ọn fẹ ba mi ja
But I be king, I be passenger (I'll be king)
And I be king, I be passenger
[Chorus]
Alaye, wetin wey dey sup mi o le ṣàlàyé
Then, my OG gbe mi faraway
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye, ayy
[Chorus]
Alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé
Call my OG, gbe mi faraway
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye, eh
[Verse 4]
I no fit explain, I no fit explain
Mi o le ṣàlàyé, I no fit explain
Call my OG, yea, gbe mi faraway
Yea, faraway
I'm the OG, yeah, I'm the OG, yeah
I no go faraway, I don go faraway
I don go faraway, I no fit expalain
Baby girl, I no fit explain
[Chorus]
Alaye, wetin wey dey sup, mi o le ṣàlàyé
And my OG, gbe mi faraway
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye
[Outro]
Alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé
O le gbe mi faraway
Emi professor
Written by: David Williams, Kazeem Folorunsho, Loseyi Balogun, Moshood olanrewaju abdulmuiz