Music Video

Monaky - The Suitor (Official Audio)
Watch Monaky  - The Suitor (Official Audio) on YouTube

Credits

PERFORMING ARTISTS
Monaky
Monaky
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Harrison Ekunwe
Harrison Ekunwe
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Solid Keyz
Solid Keyz
Producer

Lyrics

[Verse 1]
The answer wey I get na who are you?
She say my daughter no go gree for you
Shey you come ask for her hand, too
Your looks are unrefined, your style is crude
[Verse 2]
I tell her make she take another look
Dem no dey use the cover judge a book
Me and your pikin no fit get issues
I too good like a pair of Nike shoes
[Verse 3]
Remember in case you don forget-o
Fine boy no be fine pocket-o
Every Mallam perm him kettle
No look say I come from ghetto
[Verse 4]
(You don forget-o)
(Fine pocket-o)
(Perm him kettle)
[Verse 5]
As you see me so
I no like to halla-o
I no dey bother-o
I no like to halla-o
I hate wahala-o
[Verse 6]
I no like to halla-o
I no dey bother-o
I no like to halla-o
I hate wahala-o
[Verse 7]
Can't you see di glory?
I be no want make I cut my button
Wetin dey my neck go make you blurry
(I hope you dey see)
[Verse 8]
Not all that glitters, na who talk am?
No be fugazi, you fit check am
Small body but I wear giant
This Goliath na Obi stone am
[Verse 9]
Everything new, got to keep it cha-cha
London way no going back Osapa
Raba dey you no go ever sapa
[Verse 10]
(You don forget-o)
(Fine pocket-o)
(Perm him kettle)
[Verse 11]
As you see me so
I no like to halla-o
I no dey bother-o
I no like to halla-o
I hate wahala-o
[Verse 12]
I no like to halla-o
I no dey bother-o
I no like to halla-o
I hate wahala-o
[Verse 13]
I no like to halla-o
Written by: Harrison Ekunwe, Osemwegie Osakpolor
instagramSharePathic_arrow_out