Lyrics
[Verse 1]
Fresh and clean me looking, say you know the vibe
Man no send no body, I dey live my life
If you're not talking money, no go call my line
Say man just wan dey happy, man wan dey alright
[PreChorus]
Ahh gat me looking like machala
I jam Wizkid for Ghana
When I dance my makosa
People dey craze for Instagram
Gat me looking like machala
I jam Wizkid for Ghana
When I dance my makosa
People dey craze for Instagram
[Chorus]
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
[Verse 2]
Wọn ni wọn n wa mi (Giddem)
San Francisco jamming
Me no dey send nobody
Smoking loud and I'm making kudi
Tell me what I gain
If money no dey for my lane
Sapa for don dey wipe me cane
Puff puff pass make you pass rosay, pass rosay
[PreChorus]
Ahh gat me looking like machala
I jam Wizkid for Ghana
When I dance my makosa
People dey craze for Instagram
Gat me looking like machala
I jam Wizkid for Ghana
When I dance my makosa
People dey craze for Instagram
[Chorus]
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
[Chorus]
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Machala, machala
Written by: Agada Blessed Obotu, Oderhohwo Joseph Efe, Producer X