Lyrics

[Verse 1]
Since morning, I don dey over kaku
Now, I'm drinking wine, smoking backwood
Life's so volatile, unstable
Mountains, valleys and plateaus
[PreChorus]
Possessing farther than my eyes can see
Chance no dey, no more vacancy
If you no take, you no go see
[Chorus]
'Cos out in the streets, no NEPA, no Shepherd
Roaming like nama wey loss
Dem say no throwing stones but life's a jungle
Gats pluck fruit of your labour
Who go cross my path, I go run down, really?
God dey traffic light my destiny
Na till e show red, me I go stop
But until den, do not disturb
[Verse 2]
Crazy how we out here
My OT is my license
**** die in silence
You think I love this violence
If you know my life then
But this is what I'm fighting, ah-aaaa
For every step, there's a fucking reason
Can not mix my job with my bloody feelings
If at all e bad, I'm still not in prison
No go follow devil on a 40/60
[PreChorus]
Possessing farther than my eyes can see
Chance no dey, no more vacancy
If you no take, you no go see
[Chorus]
'Cos out in the streets, no NEPA, no Shepherd
Roaming like nama wey loss
Dem say no throwing stones but life's a jungle
Gats pluck fruit of your labour
Who go cross my path, I go run down, really?
God dey traffic light my destiny
Na till e show red, me I go stop
But until den, do not disturb
[Outro]
Possesing farther than eyes can see
If you no take, you no go see
Written by: Attah Michael Ajuma, Donald Amaechi, Harrison Ekunwe
instagramSharePathic_arrow_out