Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Monaky
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Harrison Ekunwe
Songwriter
Ogaga Desmond Erhieyovwe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dummex
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Sometimes na empty head deny access
Two puffs reconnect the VPN
Highest bidder lomo
Intellectual property ever dey for auction, tell me
Once upon a time when I dey grow, person tell me
[Chorus]
As you put cloth for body
make you still get intellectual property
Many things for self invest
E no reach one quarter normally
As you put cloth for body
make you still get intellectual property
Very cheap na common sense
E no reach one Quarter normally
[Refrain]
Kpele kpe kpe le kpe le kpe
Kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
Kpele kpele kpele kpolo kpa
Kpele kpele kpolo kpo lo kpo
Kpele kpe kpe le kpe le kpe
Kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
Kpele kpele kpele kpolo kpa
Kpele kpele kpolo kpo lo kpo
[Verse 2]
For this my life I like to find source
Others Dey whey rely on wetin dem talk
I waka face where no one choose
Pedicure my toes
Incase say my shoe no lace
Undunnn Undunn
Undunnn Undunn
I waka face where no one choose
Pedicure my toes
Incase say my shoe no lace
[Chorus]
As you put cloth for body
make you still get intellectual property
Many things for self invest
E no reach one quarter normally
As you put cloth for body
make you still get intellectual property
Very cheap na common sense
E no reach one Quarter normally
[Refrain]
Kpele kpe kpe le kpe le kpe
Kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
Kpele kpele kpele kpolo kpa
Kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
Kpele kpe kpe le kpe le kpe
Kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
Kpele kpele kpele kpolo kpa
Kpele kpele kpolo kpo lo kpo
[Outro]
They call me Monaky
Aka Intellectual
Written by: Chijioke Obassey, Chukwudumebi Okwuene, Harrison Ekunwe, Ogaga Desmond Erhieyovwe