Lyrics

[Verse 1]
Agaracha must come back
I dey knack am loud pass agogo
The thing come dey make her dey yenk uh
Ụmụ nwanyị break enter my cabal
Them say I don use methelatum
I put through a call to apostle
Come amalgamate 'cos
Friends and family don gather
E be like wahala something, hmmm
[Verse 2]
Really, been balling like Victor, una no see me
Gave her gold, sing her Adekunle
Na clear eye, no be juju
Ghen-ghen, ghen-ghen-ghen-ghen
Gbedu don happen, jollof don go round, e don go down
Ghen-ghen, ghen-ghen-ghen
[Chorus]
If na because of Awele
I no dey play with that kele ehh
I just want make we dey relate
Abeg, ụmụ nwanyị, chere eh
[Chorus]
If na because of Awele
I no fit play with that kele ehh
In fact, make we dey relate
Ụmụ nwanyị, chere eh
[Verse 3]
Baddie whey dey cause trouble for stock jeans
Banger for denim, slim fit or baggy
Hot n smoky pass St. Morris
Red flag no mean say turkey dey toxic
But guyman different from papa guy
You know say we too like style
But garri no need to advertise
80 freaky, 20 gbasky all for my eyes only
[Chorus]
If na because of Awele
I no dey play with that kele ehh
I just want make we dey relate
Abeg, ụmụ nwanyị, chere eh
[Chorus]
If na because of Awele
I no fit play with that kele ehh
In fact, make we dey relate
Ụmụ nwanyị, chere eh
Written by: Donald Amaechi, Harrison Ekunwe
instagramSharePathic_arrow_out