Credits
PERFORMING ARTISTS
Monaky
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Harrison Ekunwe
Songwriter
Nwamu Francis Chukwudubem
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dummex
Producer
Lyrics
[Verse 1]
As I dey waka this trail
Pray make I no see quanta
Pray make I no see wetin no dey palash
Goodness and mercies follow me up n down
'Cos life Nawa
Some yarn opata, talk say
Stammerer no go say baba
Better reminder to further push the plan
Na bad workman dey carry blame cutlass
Jump am pass
[Chorus]
Tell em everything na time, time, time, time
Can't hurry the timeline
It gets better like old wine
E go come
[Chorus]
Everything na time, time, time, time
Can't hurry the timeline
It gets better like old wine
E go come
[Verse 2]
E don tey wey I realize
Everything dey clear in time
See, to reason no be crime, wetin dey my mind
No be any man concern
Your 6 fit to be my 9
Make you no go look my time
Oga, make you cool down 'cause
Everything dey clear in time, in time
[Verse 3]
Oya, make I give you some instances
Everybody approach am differently
I fit get hotel, make you get Bentley, priorities
Nobody be lazy person
Fist ever ready be like praying mantis
Me and you dey talk the same thing
I say na father, you say na catechist
[Chorus]
Tell em everything na time, time, time, time
Can't hurry the timeline
It gets better like old wine
E go come
[Chorus]
Everything na time, time, time, time
Can't hurry the timeline
It gets better like old wine
E go come
[Verse 4]
E don tey wey I realize
Everything dey clear in time
See, to reason no be crime, wetin dey my mind
No be any man concern
Your 6 fit to be my 9
Make you no go look my time
Oga, make you cool down 'cause
Everything dey clear in time, in time
Written by: Chukwudumebi Okwuene, Francis Nwamu, Harrison Ekunwe, Nwamu Francis Chukwudubem