Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Monaky
Monaky
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Harrison Ekunwe
Harrison Ekunwe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Solid Keyz
Solid Keyz
Producer

Lyrics

For my planet man no dey cry, you know say no showing emotion Just dey move your motion, hmm I've been bottling what I feel for so long No more, I no be 7up Ahh, if e fair na jaundice Sleep wake up na still the same thing Roll it up dirty my iris Take me high above the labyrinth My baby no vex pẹlẹ, sorry for the kiss wey I share When we lock lips, I dey reason, I dey reason E get wetin pass ecstasy, in our life I dey fly I no use pali (I no use...) So serene, so spiritually (When I'm high) Cloud 9 I no use pali (I no use...) E get wetin pass ecstasy (Inna life) I dey fly I no use pali (I no use...) Sorcery, so spiritually Take me high crossing zones, I no use pali (I no use pali) I sit down berekete inside my house I no do cigarette (I no use pali) 'Cause wetin I dey see no dey connect, I gats dey different (I no use pali) I sit down berekete inside my house I no go internet (I no use pali) 'Cause wetin I dey see no dey connect, I gats Dey different (I no use pali) As I dey light one, another two dey for the road take hold my side Strumming on lead guitar, another melody for head go come outside No be all movies dey for Netflix (Netflix) Baby I'm sorry say I share kiss (share kiss) Sometimes you need a little stimulant Higher realm gotta roll deep E get wetin pass ecstasy, in our life I dey fly I no use pali (I no use pali) So serene so spiritually (When I'm high) Cloud 9 I no use pali (I no use...) E get wetin pass ecstasy inna life I dey fly I no use pali (I no use pali) Sorcery, so spiritually Take me high crossing zones, I no use pali (I no use pali) E get wetin pass Ecstasy I no use pali
Writer(s): Harrison Ekunwe, Christian Osemwegie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out