Top Songs By Laime
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Laime
Performer
PsychoYP
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Onisolaime Bennibor
Songwriter
Tochukwu Ojogwu
Songwriter
Nicholas Ihua- Maduenyi
Songwriter
Daniel Tuotamuno Darius
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Thrill Max
Producer
Lyrics
Real life shit, g shit
It’s the remix, you get me
Big man ting
Tell dem make dem lap abobi
This hennessy and codeine don dey vibe my body omo
If e no cost you no fit touch her body
And if my opps in the function they hiding from me
Listen, you see my broski he riding for me
We got twin teslas so we south to the g
We got two testers it’s like jamming a G
And i ain’t even affi test my physique
I just slide on a p
You know i’m way too proud i can put another **** on
That sound just like me
The trap clean packing up every other week
I ain’t never told a plug to pull up on me
I tell dem make dem lap abobi
If she got the wap she finna ride up on me
They better not looseguard abobi
Before dem touch me i go stab somebody
They don dey see many pressure
You no get voltage make you comot for my section
Cause this balling no get measure
I be leader i go always give them lecture
You see this chaise man wey carry hand for face, na me light am
That sharp barny wey dey there, na me pipe am
This song wey i dey record, you go like am
50 machete drilling for the ju wey no like am
When you hear tu tu tu tu, na the gun sound
Love dey the town but aboy akpo is constant
If you no get liver it’s better to no burst out
Make dem no go pump pump your jaw
You come dey chop mouth
Ogogoro (you no know)
Rumuokoro (you no know)
You see men, you follow
Na dem put am for your eye now you get apollo
That your barny wey you love na gbolo
Just incase you no know
I tell am give me benylin, it fell on deaf ears
Dem go bring expectorant the thing dey burst head (one card)
Pop ref, na me swallow ten
E dey very accessible be like trade fare
Cocaine and champagne, Laime the glory days(crack)
Where were dey when depression been hook us to the the stem
Chop them, i no value them
Kylian mbappe na me equalize every goal
As i waka through the city of Paris na aujourd’hui
My maga go pay today today oh mon ami
My friend will you marry me? (no)
Okpo don dey hala i no go follow their p
Wey dey play
Where dem dey
Who dem be
Kalashi i dey pam
See release, e dey quick
Dem no breath
Na me been dey carry gun, Laime aka na follow come
So i ask dem where dem dey
When i dey port harcourt city dem dey play
And we been hustle everyday
If we miss the road we use another way
I tell them bring the champagne
Treat a tuesday like a fucking friday
And this one no be child’s play
When we comot everybody wan faint
I tell dem make dem lap abobi
This benylin e don dey scratch my body
They better not looseguard abobi
Before dem touch me i go stab somebody
They don dey see many pressure
You no get voltage make you comot for my section
Cause this balling no get measure
I be leader i go always give them lecture
Written by: Onisolaime Bennibor, Tochukwu Ojogwu