Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Timaya
Timaya
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Inetimi Odon
Inetimi Odon
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Masterkraft
Masterkraft
Producer
Milla Mix
Milla Mix
Mixing Engineer
Glody ' Glo TheBeatz ‘ Kasongo
Engineer

Lyrics

[Intro]
Bad man
Hey-yo badman
Yeah
Leggo
[Verse 1]
Say what's on my mind
Me I gat no time, nobody can stop wetin God design
Me I'm not a pastor, me I love them ụmụ nwanyị
The boy no dey entitled, if you treat me right is fine (Right)
Whine for me, sexy girl dem whine for me (Yeah)
Right now me no got the time to keep no dirty company
Only positivity, no bad energy
I live my life the way I want, I owe no one apology, eh
[PreChorus]
Rain, rain, go away
Come back and fall another day
Me and all my fellas and my people want to play
Nobody really care what a hater gotta say
[PreChorus]
Rain, rain, go away
Come back and fall another day
'Cause me and all my fellas and my people want to play (Eh)
Nobody really care what a hater gotta say
[Chorus]
E yeah, yeah
I say dey your dey
Make I dey my dey
Dey your dey ohhh
Nobody worry nobody
Kpekele, kpeke
Dey your dey (My brother dey your dey)
Make I dey my dey (Make I dey my dey)
Dey your dey ohhh
Nobody worry nobody, eh
[PreChorus]
Rain, rain, go away
Come back and fall another day
Me and all my fellas and my people wanna play
Nobody really care what a hater gotta say
[PreChorus]
Rain, rain, go away
Come back and fall another day
'Cause me and all fellas and my people wanna play
Nobody really care what a hater gotta say
[Chorus]
E yeah, yeah
I say dey your dey
Make I dey my dey
Dey your dey ohhh
Nobody worry nobody
Kpekele, kpeke
Dey your dey (My brother dey your dey)
Make I dey my dey (I say make I dey my dey)
Dey your dey ohhh
Nobody worry nobody, eh
[Outro]
Abobi
Written by: Inetimi Odon, Sunday Nweke
instagramSharePathic_arrow_out